Video wird geladen...

Video konnte nicht geladen werden

Zur Startseite

Ogun dey kee frames?

52,255 Aufrufe • vor 2 Monaten •via X (Twitter)

34 Kommentare

Profilbild von GOD
GODvor 2 Monaten

Frames far better this trash 😂. U no sabi music at all. Wizkid balance well on Frame.

Profilbild von 戈德斯威尔先生 🙂‍↔️
戈德斯威尔先生 🙂‍↔️vor 2 Monaten

@Diamie_tweets I don forget say POMH head, but slip and slide clears

Profilbild von Pitosski🦅
Pitosski🦅vor 2 Monaten

Anywhere you dey na there me self dey

Profilbild von CAPINUGA
CAPINUGAvor 2 Monaten

Wiz bad gan e dropped this unannounced and everyone grabbed it no time wiz no Dey stress at all 🐐

Profilbild von STAR⭐ BOI_ GIDI💎🦅🇲🇹🇩🇪
STAR⭐ BOI_ GIDI💎🦅🇲🇹🇩🇪vor 2 Monaten

Abeg the two albums tight..I like as we dey argue about WIZ albums

Profilbild von Yomade ❤️🦅
Yomade ❤️🦅vor 2 Monaten

@pettrichmaley Frame go tear ACL

Profilbild von Blur
Blurvor 2 Monaten

Woo I don’t even know what to choose anymore omooo 😂😂 Jealousy phor don kpai me if I no be fc 😂❤️🦅

Profilbild von Adegoke Abdulfatai
Adegoke Abdulfataivor 2 Monaten

He wan die natural death

Profilbild von J JOSHUA
J JOSHUAvor 2 Monaten

Frames go tear ACL

Profilbild von BALOGUN💯
BALOGUN💯vor 2 Monaten

Time wey I Dey chop now now😂🫶🦅

Profilbild von undisputed
undisputedvor 2 Monaten

God Sha go punish anybody wey slander Frames. NA me talk am

Profilbild von champagnepapi
champagnepapivor 2 Monaten

@yusuf_fola36666 They no born frames

Profilbild von MICH
MICHvor 2 Monaten

So underrated 🔥🥹

Profilbild von ChaseDollarBullionVan
ChaseDollarBullionVanvor 2 Monaten

There’s something Im liking about fc like this @WizStatz rather than arguing with 30bg or others We should just be forming fc sections Me I be superstar some others are mlle, some are morayo, some are mil

Profilbild von $hadz ⚠️
$hadz ⚠️vor 2 Monaten

I like as na wizkid vs wizkid not some mids

Profilbild von trip
tripvor 2 Monaten

Guy he be like na angel dey sing

Profilbild von VORAZO ⚽
VORAZO ⚽vor 2 Monaten

No song for both Mlle and morayo reach this song, this one no suppose dey the debate cos na cheat on its own 😂

Profilbild von Ajia Titilayo
Ajia Titilayovor 2 Monaten

Frames better

Profilbild von The goodbadgirl🌸♥️
The goodbadgirl🌸♥️vor 2 Monaten

Na cap them dey cap jare 😂

Profilbild von DEBENZ
DEBENZvor 2 Monaten

Bro BMD

Profilbild von @Aganbi brain
@Aganbi brainvor 2 Monaten

@yusuf_fola36666 Frame sef dope o bros

Profilbild von 𝗠𝗢🤠🖤
𝗠𝗢🤠🖤vor 2 Monaten

una don kee me😭😭😂😂

Profilbild von ONLY ME ❤️🦅
ONLY ME ❤️🦅vor 2 Monaten

Frames better 🙂

Profilbild von Marvelous 🦅♨️
Marvelous 🦅♨️vor 2 Monaten

Pomh go tear acl

Profilbild von TheBestPenGameInNigeria
TheBestPenGameInNigeriavor 2 Monaten

Nothing beats frame in Wizkid’s catalogue for RnB sha ooo

Profilbild von Headed ff
Headed ffvor 2 Monaten

Dem Dey whine Morayo ooo

Profilbild von Emeje Favour | Shopify Designer | Meta ads Guru
Emeje Favour | Shopify Designer | Meta ads Guruvor 2 Monaten

FC don Dey compare Big Wiz album like this I no know o 😂

Profilbild von Wizkid Sidechick 🌎💕🦅
Wizkid Sidechick 🌎💕🦅vor 2 Monaten

Ajeh lol 😆 😆 😂 🤣 😅

Profilbild von blouie
blouievor 2 Monaten

Is this a joke? 😆

Profilbild von QueenChoco💙❤️
QueenChoco💙❤️vor 2 Monaten

frame still beat this song

Profilbild von .
.vor 2 Monaten

Team Morayo

Profilbild von MyAbdoul
MyAbdoulvor 2 Monaten

Frames top 2 wiz my guy You guys are just sentimental

Profilbild von Enitan😣
Enitan😣vor 2 Monaten

Guy, dis song is very much classic!!😭💐❤️

Profilbild von I am Oluwademilade 🇵🇹♥️💙
I am Oluwademilade 🇵🇹♥️💙vor 2 Monaten

Dsm just dey embarrass MLLE walahi