Загрузка видео...

Не удалось загрузить видео

На главную

Ogun dey kee frames?

52,255 просмотров • 2 месяцев назад •via X (Twitter)

Комментарии: 34

Фото профиля GOD
GOD2 месяцев назад

Frames far better this trash 😂. U no sabi music at all. Wizkid balance well on Frame.

Фото профиля 戈德斯威尔先生 🙂‍↔️
戈德斯威尔先生 🙂‍↔️2 месяцев назад

@Diamie_tweets I don forget say POMH head, but slip and slide clears

Фото профиля Pitosski🦅
Pitosski🦅2 месяцев назад

Anywhere you dey na there me self dey

Фото профиля CAPINUGA
CAPINUGA2 месяцев назад

Wiz bad gan e dropped this unannounced and everyone grabbed it no time wiz no Dey stress at all 🐐

Фото профиля STAR⭐ BOI_ GIDI💎🦅🇲🇹🇩🇪
STAR⭐ BOI_ GIDI💎🦅🇲🇹🇩🇪2 месяцев назад

Abeg the two albums tight..I like as we dey argue about WIZ albums

Фото профиля Yomade ❤️🦅
Yomade ❤️🦅2 месяцев назад

@pettrichmaley Frame go tear ACL

Фото профиля Blur
Blur2 месяцев назад

Woo I don’t even know what to choose anymore omooo 😂😂 Jealousy phor don kpai me if I no be fc 😂❤️🦅

Фото профиля Adegoke Abdulfatai
Adegoke Abdulfatai2 месяцев назад

He wan die natural death

Фото профиля J JOSHUA
J JOSHUA2 месяцев назад

Frames go tear ACL

Фото профиля BALOGUN💯
BALOGUN💯2 месяцев назад

Time wey I Dey chop now now😂🫶🦅

Фото профиля undisputed
undisputed2 месяцев назад

God Sha go punish anybody wey slander Frames. NA me talk am

Фото профиля champagnepapi
champagnepapi2 месяцев назад

@yusuf_fola36666 They no born frames

Фото профиля MICH
MICH2 месяцев назад

So underrated 🔥🥹

Фото профиля ChaseDollarBullionVan
ChaseDollarBullionVan2 месяцев назад

There’s something Im liking about fc like this @WizStatz rather than arguing with 30bg or others We should just be forming fc sections Me I be superstar some others are mlle, some are morayo, some are mil

Фото профиля $hadz ⚠️
$hadz ⚠️2 месяцев назад

I like as na wizkid vs wizkid not some mids

Фото профиля trip
trip2 месяцев назад

Guy he be like na angel dey sing

Фото профиля VORAZO ⚽
VORAZO ⚽2 месяцев назад

No song for both Mlle and morayo reach this song, this one no suppose dey the debate cos na cheat on its own 😂

Фото профиля Ajia Titilayo
Ajia Titilayo2 месяцев назад

Frames better

Фото профиля The goodbadgirl🌸♥️
The goodbadgirl🌸♥️2 месяцев назад

Na cap them dey cap jare 😂

Фото профиля DEBENZ
DEBENZ2 месяцев назад

Bro BMD

Фото профиля @Aganbi brain
@Aganbi brain2 месяцев назад

@yusuf_fola36666 Frame sef dope o bros

Фото профиля 𝗠𝗢🤠🖤
𝗠𝗢🤠🖤2 месяцев назад

una don kee me😭😭😂😂

Фото профиля ONLY ME ❤️🦅
ONLY ME ❤️🦅2 месяцев назад

Frames better 🙂

Фото профиля Marvelous 🦅♨️
Marvelous 🦅♨️2 месяцев назад

Pomh go tear acl

Фото профиля TheBestPenGameInNigeria
TheBestPenGameInNigeria2 месяцев назад

Nothing beats frame in Wizkid’s catalogue for RnB sha ooo

Фото профиля Headed ff
Headed ff2 месяцев назад

Dem Dey whine Morayo ooo

Фото профиля Emeje Favour | Shopify Designer | Meta ads Guru
Emeje Favour | Shopify Designer | Meta ads Guru2 месяцев назад

FC don Dey compare Big Wiz album like this I no know o 😂

Фото профиля Wizkid Sidechick 🌎💕🦅
Wizkid Sidechick 🌎💕🦅2 месяцев назад

Ajeh lol 😆 😆 😂 🤣 😅

Фото профиля blouie
blouie2 месяцев назад

Is this a joke? 😆

Фото профиля QueenChoco💙❤️
QueenChoco💙❤️2 месяцев назад

frame still beat this song

Фото профиля .
.2 месяцев назад

Team Morayo

Фото профиля MyAbdoul
MyAbdoul2 месяцев назад

Frames top 2 wiz my guy You guys are just sentimental

Фото профиля Enitan😣
Enitan😣2 месяцев назад

Guy, dis song is very much classic!!😭💐❤️

Фото профиля I am Oluwademilade 🇵🇹♥️💙
I am Oluwademilade 🇵🇹♥️💙2 месяцев назад

Dsm just dey embarrass MLLE walahi