Video yükleniyor...
Video Yüklenemedi
Ogun dey kee frames?
52,255 görüntüleme • 2 ay önce •via X (Twitter)
34 Yorum

Frames far better this trash 😂. U no sabi music at all. Wizkid balance well on Frame.

@Diamie_tweets I don forget say POMH head, but slip and slide clears

Anywhere you dey na there me self dey

Wiz bad gan e dropped this unannounced and everyone grabbed it no time wiz no Dey stress at all 🐐

Abeg the two albums tight..I like as we dey argue about WIZ albums

@pettrichmaley Frame go tear ACL

Woo I don’t even know what to choose anymore omooo 😂😂 Jealousy phor don kpai me if I no be fc 😂❤️🦅

He wan die natural death

Frames go tear ACL

Time wey I Dey chop now now😂🫶🦅

God Sha go punish anybody wey slander Frames. NA me talk am

@yusuf_fola36666 They no born frames

So underrated 🔥🥹

There’s something Im liking about fc like this @WizStatz rather than arguing with 30bg or others We should just be forming fc sections Me I be superstar some others are mlle, some are morayo, some are mil

I like as na wizkid vs wizkid not some mids

Guy he be like na angel dey sing

No song for both Mlle and morayo reach this song, this one no suppose dey the debate cos na cheat on its own 😂

Frames better

Na cap them dey cap jare 😂

Bro BMD

@yusuf_fola36666 Frame sef dope o bros

una don kee me😭😭😂😂

Frames better 🙂

Pomh go tear acl

Nothing beats frame in Wizkid’s catalogue for RnB sha ooo

Dem Dey whine Morayo ooo

FC don Dey compare Big Wiz album like this I no know o 😂

Ajeh lol 😆 😆 😂 🤣 😅

Is this a joke? 😆

frame still beat this song

Team Morayo

Frames top 2 wiz my guy You guys are just sentimental

Guy, dis song is very much classic!!😭💐❤️

Dsm just dey embarrass MLLE walahi
