正在加载视频...

视频加载失败

Ogun dey kee frames?

52,255 次观看 • 2 个月前 •via X (Twitter)

34 条评论

GOD 的头像
GOD2 个月前

Frames far better this trash 😂. U no sabi music at all. Wizkid balance well on Frame.

戈德斯威尔先生 🙂‍↔️ 的头像
戈德斯威尔先生 🙂‍↔️2 个月前

@Diamie_tweets I don forget say POMH head, but slip and slide clears

Pitosski🦅 的头像
Pitosski🦅2 个月前

Anywhere you dey na there me self dey

CAPINUGA 的头像
CAPINUGA2 个月前

Wiz bad gan e dropped this unannounced and everyone grabbed it no time wiz no Dey stress at all 🐐

STAR⭐ BOI_ GIDI💎🦅🇲🇹🇩🇪 的头像
STAR⭐ BOI_ GIDI💎🦅🇲🇹🇩🇪2 个月前

Abeg the two albums tight..I like as we dey argue about WIZ albums

Yomade ❤️🦅 的头像
Yomade ❤️🦅2 个月前

@pettrichmaley Frame go tear ACL

Blur 的头像
Blur2 个月前

Woo I don’t even know what to choose anymore omooo 😂😂 Jealousy phor don kpai me if I no be fc 😂❤️🦅

Adegoke Abdulfatai 的头像
Adegoke Abdulfatai2 个月前

He wan die natural death

J JOSHUA 的头像
J JOSHUA2 个月前

Frames go tear ACL

BALOGUN💯 的头像
BALOGUN💯2 个月前

Time wey I Dey chop now now😂🫶🦅

undisputed 的头像
undisputed2 个月前

God Sha go punish anybody wey slander Frames. NA me talk am

champagnepapi 的头像
champagnepapi2 个月前

@yusuf_fola36666 They no born frames

MICH 的头像
MICH2 个月前

So underrated 🔥🥹

ChaseDollarBullionVan 的头像
ChaseDollarBullionVan2 个月前

There’s something Im liking about fc like this @WizStatz rather than arguing with 30bg or others We should just be forming fc sections Me I be superstar some others are mlle, some are morayo, some are mil

$hadz ⚠️ 的头像
$hadz ⚠️2 个月前

I like as na wizkid vs wizkid not some mids

trip 的头像
trip2 个月前

Guy he be like na angel dey sing

VORAZO ⚽ 的头像
VORAZO ⚽2 个月前

No song for both Mlle and morayo reach this song, this one no suppose dey the debate cos na cheat on its own 😂

Ajia Titilayo 的头像
Ajia Titilayo2 个月前

Frames better

The goodbadgirl🌸♥️ 的头像
The goodbadgirl🌸♥️2 个月前

Na cap them dey cap jare 😂

DEBENZ 的头像
DEBENZ2 个月前

Bro BMD

@Aganbi brain 的头像
@Aganbi brain2 个月前

@yusuf_fola36666 Frame sef dope o bros

𝗠𝗢🤠🖤 的头像
𝗠𝗢🤠🖤2 个月前

una don kee me😭😭😂😂

ONLY ME ❤️🦅 的头像
ONLY ME ❤️🦅2 个月前

Frames better 🙂

Marvelous 🦅♨️ 的头像
Marvelous 🦅♨️2 个月前

Pomh go tear acl

TheBestPenGameInNigeria 的头像
TheBestPenGameInNigeria2 个月前

Nothing beats frame in Wizkid’s catalogue for RnB sha ooo

Headed ff 的头像
Headed ff2 个月前

Dem Dey whine Morayo ooo

Emeje Favour | Shopify Designer | Meta ads Guru 的头像
Emeje Favour | Shopify Designer | Meta ads Guru2 个月前

FC don Dey compare Big Wiz album like this I no know o 😂

Wizkid Sidechick 🌎💕🦅 的头像
Wizkid Sidechick 🌎💕🦅2 个月前

Ajeh lol 😆 😆 😂 🤣 😅

blouie 的头像
blouie2 个月前

Is this a joke? 😆

QueenChoco💙❤️ 的头像
QueenChoco💙❤️2 个月前

frame still beat this song

. 的头像
.2 个月前

Team Morayo

MyAbdoul 的头像
MyAbdoul2 个月前

Frames top 2 wiz my guy You guys are just sentimental

Enitan😣 的头像
Enitan😣2 个月前

Guy, dis song is very much classic!!😭💐❤️

I am Oluwademilade 🇵🇹♥️💙 的头像
I am Oluwademilade 🇵🇹♥️💙2 个月前

Dsm just dey embarrass MLLE walahi