Video yükleniyor...
Video Yüklenemedi
Oh God 😂😂😂😂😂😂😂😂😂
108,546 görüntüleme • 1 ay önce •via X (Twitter)
34 Yorum

@LoverOfGod00 Portable doesn’t know the meaning of cartel 😂😂😂😂😂 The were said Martel 😀😀

@CallFunbi Portable just dey use am catch cruise 😂😂

See as portable ragebait am😹

Portable enter am wetin no good 😂😭😂😭😂😭

Portable omo werey o whyne salo gan 😂😂

Omo mi Salo e no dey fall for anybody 😂

Wetin dem Dey smoke na e be their achievement Okay.

Just 1 punch, him dey turn like barber chair

See load wey dey portable back

Vdm self collect 😂🤣

No be baby luv park ontop bed like dat be like d woman Dey manage everything for portable

Portable too get mouth. Person wey dey fly dense dey talk about disappearing

ENU KPO😂

So painful if you don’t understand Yoruba 😂😂🔥 E too sweet

Solo can talk 😆 🤣

Make them beat portable again 😂😂😂

Portable won kill me 🤣🤣

Werey say cartel 😂🤣😭

Salo fe nu shigo

SILENCE OKOCHA 😂

Big mama for portable side

Plss who is silence okocha ?

No be by Cuban bawo😂😂😂

Salo: cartel Portable: Ratel 😂😭

I’ve never seen Portable this calm, e just dey rage bait Salo😂😂

Salo fenu shigo 😂

Werey portable

Lamide said?! Oshey Salo fenu sheigo hahaha 😆

PORTABLE OOO 😂🤣

Wetin dem Dey share😭🤣🤣

Silence okosha

Noise makers

Fenu wu gate

Is not about shoshosho portable get point winner for these 😝
Benzer Videolar
Sensitive content
God have mercy upon us, si mchezo 😂😂😂😂😂😂😂😂😂😂😂😂😂😂😂😂😂😂😂😂
JuaCali
150,591 görüntüleme • 1 yıl önce
