Загрузка видео...
Не удалось загрузить видео
oh my God!😭
26,518 просмотров • 1 месяц назад •via X (Twitter)
Комментарии: 27

“Say yes “ like say them go help them plan the marriage

😂😂😂

Wait, her man or her daddy??

Oloshi ni gbogbo yinnnnn😡 ahn ahn confused generation. If she refuse to say yes or slap the man and chose to embarrass him, y’all will start crying and call the man weak man😠

It's beautiful 😍

k

@MC_tjay @pa_kingpin @_deluxee_ Na my guys be this, them no born any of una well.

Make someone sha propose on Wednesday 😂🙏

That comment wey you dey find no be me go type am😂 Find am go down😂

God forbid. 🙏🏽

Wetin be this

Tell me say na content😹

What if they have everything

@YusluvAde504 😒when was this? Ewww

Erhmmm….It’s a prank guys. 😭😂 (That’s what I choose to believe) and they maybe borrowed those passport mummy and daddy to feature in the content. 🚶♀️🚶♀️

You next 😂🤣

that what?😂

Moot

If she no say yes na you go still talk

I thought it was her dad ooo.

@ay0mide____ you next

Dey play, women wey dey find husband like say tomorrow no day

Shey motion ground wa kere to be ni 😂

Omo

Ibadan?

No be content?😭

it’s not.😂
