Загрузка видео...
Не удалось загрузить видео
Oh senior no try, he beat Adjetey 🤣
Комментарии: 35

@al_varo777 Same Adjetey 🤣🤣

@al_varo777 @yo_Obamaa everyday he dey carry weapon 🤣

@al_varo777 Aura farmer paa dem slap am like that. Slow…

@al_varo777 He dey carry weapon go police station

@al_varo777 Why is this guy always fighting someone 😹😭

@al_varo777 he chop sl@p make he go reverse 🤣🤣

@al_varo777 Foolish boy. Everyday he dey hold weapon. Sign of weak niqqas. He no slap am well 😂

@al_varo777 he dey go police station??🤣🤣🤣he forget sey he dey hold weapon?? 🤣🤣😭

@al_varo777 The guy no try, we all know say ebi so this guy Dey

@al_varo777 But I thought this was a joke. Why abuse the guy?

@al_varo777 Everyday he get issue plus someone 🤣 he dey believe in en body

@al_varo777 Oh why he slap am… He Dey go call police come give am

@al_varo777 Ɛyɛ paaaa, he dey talk too much 😂😂😂😂😂😂😂

@al_varo777 OseiKrom boys go gaslight you saa before you realise na wo hwene mu firi mogya.

@al_varo777 That bi karma adey Kai say Adjetey slap some guy then you all dey support am. The guy tryyy waa😂😂

@al_varo777 😭😭

@al_varo777 Gangster chop slap dey go call police 😂😂

@al_varo777 The guy is the aggressor for first touching Adjetey… Adjetey did not touch or attempt to stab the guy prior to squaring up before him … after the “wo maame tsw3” the guy touched Agyetey so he’ll definitely win the case in court 🤣🤣🤣

@al_varo777 Where he dey run go? 😂

@al_varo777 Y’all are blind! If you look carefully you can see that Adjetey hit the guy’s hand with the weapon🤣… so the guy had to retaliate.

@al_varo777 Dem all Dey Play he p3 beat am

@al_varo777 why he always dey hold weapon?🤣🤣 The guy try waa that be all sia

@al_varo777 @khenYourBoy If the guy slap am again aa nka he go cry o😂😂😂

@al_varo777 Na he dey stab the guy ein hand o

@al_varo777 he nor force koraa

@al_varo777 I can feel the slap from here 😂😂

@al_varo777 He say he dey go police station 😭🤣

@al_varo777 Chale he run Lef ein slippers

@al_varo777 How far with the police station, is he back? Or still on the way going 😂😂😂😂

@al_varo777 Slow ooo brrr. Where the funfoolers? 😂

@al_varo777 @msyj05 You chop slap, you dey on the run say “aswear wu Maame tws3”😂😂😂

@al_varo777 The short guy always likes to pull weapons why, them go kill him one day oo

@al_varo777 He Dey police station with his weapon ? Make someone explain how the law works to Adjetey

@al_varo777 Ooh but why hit ajetey..chaley he no try coz all the boys around normally don’t mind him just to for him to get angry and entertain them. The guy took it so serious

@al_varo777 Your man run away he say he Dey go police station. Pass the back there you go see am crying sitting on a wall
Похожие видео
Sensitive content
weed toffee dey worry Adjetey waa🤣🤣
khendrick🥷🏿🇬🇧!
100,975 просмотров • 4 месяцев назад
