Loading video...
Video Failed to Load
Ohhhhh Rain been Dey fall? I no even know ๐
312,722 views โข 1 day ago โขvia X (Twitter)
45 Comments

Na to deactivate o๐

Dad please donโt, we are here for you ๐โค๏ธ

Nawa o ๐ญ๐ญ๐ญ๐ญ

Youโre so mean, this is just insensitive ๐๐๐

For work wey you teach me ๐คง

They will move your side mirror again ๐

๐ญ๐ญ๐ญ๐ญ๐ญ

Flex on the poor joor ๐ญ๐๐

Abeg nau ๐ญ๐๐

Na ogba road be this na

College yeah

Omo Una Dey tweet oh

@ayo234_ Pity us please

@ayo234_ Neverrrr

Una dey bully this guy

โYou don confirm am abiโ โna wicked person I beโ Chai ๐๐

No mind ham ๐2026 btw

throw

Ona no de smile for ona relationship?

Thatโs my baby sis

Na you put this dashboard??

๐๐

Why so wicked?

o lo far o

@provii8 Oya nau๐๐๐๐๐

Make person no go kpai himself one day๐๐

Troll ๐

๐ญ๐ญ๐ญ

Which feeling wan beat this na ๐ฅน @_Liquidave omor

@shredwithQpid Took you 4days to recreate, na leg you use to carry car? ๐

Throw

Itโs not what you think ๐คง

3days man wtf๐ญ

๐๐๐ญ

My oga na China

Fairs

My oga

@sammie_boi02 Haaa sorry ooo e be like say na wrong comment section I enter,

This your Lexus dry gann ๐ฅน

2FA. I see what you did.

Kanda kanda ๐คฒ๐พ๐คฒ๐พ๐น๐น

See as you dey do.๐ญ๐ญ๐ญ๐คฃ๐คฃ

Omo eh

Insensitive ๐

Why you no but f-sports?
