正在加载视频...

视频加载失败

Ojo is on fire😂🔥

673,191 次观看 • 1 个月前 •via X (Twitter)

26 条评论

Respectfully Johnnily 的头像
Respectfully Johnnily1 个月前

If na seyi vibes get this kind song e don boom😂

Deriko 的头像
Deriko1 个月前

Soo proud of barika 🔥

Zanku Updates 🌎 的头像
Zanku Updates 🌎1 个月前

Fr

💧💧 的头像
💧💧1 个月前

Jesus Christ We don get kodac black for Nigeria ohh

Zino Not Leesky 的头像
Zino Not Leesky1 个月前

Bro finally getting his flowers 🤭🥹❤️🦅Ojo

Aishat💞🌷 的头像
Aishat💞🌷1 个月前

The guy is winning 😂😂

Theo🦅 的头像
Theo🦅1 个月前

This one too na song?😭😂

Evan Jawad 的头像
Evan Jawad1 个月前

Ojo's really leveling up the game lately

JESUS_OF_ABJ🇳🇬 的头像
JESUS_OF_ABJ🇳🇬1 个月前

@YKoluwaseun9 Una sha wan end afrobeat wey baba fela go Kirikiri for

Opeyemi 的头像
Opeyemi1 个月前

Guuuuy the lady’s voice sounded just inside my right earpiece not both ears 😨

Agu Of Africa🦁💰🦅 的头像
Agu Of Africa🦁💰🦅1 个月前

make sure you that close front door 😂 😭

Brick by Brick 的头像
Brick by Brick1 个月前

@ojoisaboy_ Una wan turn Nigerian music industry to asylum 😂

UNKNOWN 🪖🥷🙈 的头像
UNKNOWN 🪖🥷🙈1 个月前

U just dey see am u don sleep since last 2 months abii u just dey wakeup

Zanku Updates 🌎 的头像
Zanku Updates 🌎1 个月前

As una dey commot..make una dey follow abegg🙏🙏

DAYOBAN 的头像
DAYOBAN1 个月前

Hehe this is low key fire oo😂🔥

Emabuna 的头像
Emabuna1 个月前

@ojoisaboy_ Both wizkid pikin and ice king make they come learn music abeg

Aishat💞🌷 的头像
Aishat💞🌷1 个月前

This is a banger

Smiley 的头像
Smiley1 个月前

I da watch the viode too me and ojo da laugh together lol pass ewe jakilijaa.

Double edged 🗡️ 的头像
Double edged 🗡️1 个月前

Give am verse na 😂😂

him 的头像
him1 个月前

@YKoluwaseun9 he neva still release this song

Zanku Updates 🌎 的头像
Zanku Updates 🌎1 个月前

Make you follow me like that oo...I don help you do Pr😂♥️

General Raizo 的头像
General Raizo1 个月前

Una do stupid again de promote nonsense

Omosebi 的头像
Omosebi1 个月前

@ojoisaboy_ I Dey mole Igbo I Dey come

buniq 的头像
buniq1 个月前

Na Gen z Terry G be this, this one fra just different 😂😭

TD10🐐 的头像
TD10🐐1 个月前

Walahi…if I happy too much…I go sing pass this boy.

MasterSvuce🎴 的头像
MasterSvuce🎴1 个月前

This is the most igboro Gen Z thing I’ve seen.

相关视频