Загрузка видео...

Не удалось загрузить видео

На главную

Ojo is on fire😂🔥

673,191 просмотров • 2 месяцев назад •via X (Twitter)

Комментарии: 26

Фото профиля Respectfully Johnnily
Respectfully Johnnily2 месяцев назад

If na seyi vibes get this kind song e don boom😂

Фото профиля Deriko
Deriko2 месяцев назад

Soo proud of barika 🔥

Фото профиля Zanku Updates 🌎
Zanku Updates 🌎2 месяцев назад

Fr

Фото профиля 💧💧
💧💧2 месяцев назад

Jesus Christ We don get kodac black for Nigeria ohh

Фото профиля Zino Not Leesky
Zino Not Leesky2 месяцев назад

Bro finally getting his flowers 🤭🥹❤️🦅Ojo

Фото профиля Aishat💞🌷
Aishat💞🌷2 месяцев назад

The guy is winning 😂😂

Фото профиля Theo🦅
Theo🦅2 месяцев назад

This one too na song?😭😂

Фото профиля Evan Jawad
Evan Jawad2 месяцев назад

Ojo's really leveling up the game lately

Фото профиля JESUS_OF_ABJ🇳🇬
JESUS_OF_ABJ🇳🇬2 месяцев назад

@YKoluwaseun9 Una sha wan end afrobeat wey baba fela go Kirikiri for

Фото профиля Opeyemi
Opeyemi2 месяцев назад

Guuuuy the lady’s voice sounded just inside my right earpiece not both ears 😨

Фото профиля Agu Of Africa🦁💰🦅
Agu Of Africa🦁💰🦅2 месяцев назад

make sure you that close front door 😂 😭

Фото профиля Brick by Brick
Brick by Brick2 месяцев назад

@ojoisaboy_ Una wan turn Nigerian music industry to asylum 😂

Фото профиля UNKNOWN 🪖🥷🙈
UNKNOWN 🪖🥷🙈2 месяцев назад

U just dey see am u don sleep since last 2 months abii u just dey wakeup

Фото профиля Zanku Updates 🌎
Zanku Updates 🌎2 месяцев назад

As una dey commot..make una dey follow abegg🙏🙏

Фото профиля DAYOBAN
DAYOBAN2 месяцев назад

Hehe this is low key fire oo😂🔥

Фото профиля Emabuna
Emabuna2 месяцев назад

@ojoisaboy_ Both wizkid pikin and ice king make they come learn music abeg

Фото профиля Aishat💞🌷
Aishat💞🌷2 месяцев назад

This is a banger

Фото профиля Smiley
Smiley2 месяцев назад

I da watch the viode too me and ojo da laugh together lol pass ewe jakilijaa.

Фото профиля Double edged 🗡️
Double edged 🗡️2 месяцев назад

Give am verse na 😂😂

Фото профиля him
him2 месяцев назад

@YKoluwaseun9 he neva still release this song

Фото профиля Zanku Updates 🌎
Zanku Updates 🌎2 месяцев назад

Make you follow me like that oo...I don help you do Pr😂♥️

Фото профиля General Raizo
General Raizo2 месяцев назад

Una do stupid again de promote nonsense

Фото профиля Omosebi
Omosebi2 месяцев назад

@ojoisaboy_ I Dey mole Igbo I Dey come

Фото профиля buniq
buniq2 месяцев назад

Na Gen z Terry G be this, this one fra just different 😂😭

Фото профиля TD10🐐
TD10🐐2 месяцев назад

Walahi…if I happy too much…I go sing pass this boy.

Фото профиля MasterSvuce🎴
MasterSvuce🎴2 месяцев назад

This is the most igboro Gen Z thing I’ve seen.

Похожие видео