Загрузка видео...
Не удалось загрузить видео
🚨OJO “ENDURING PAIN” OUT FRIDAY
287,376 просмотров • 5 месяцев назад •via X (Twitter)
Комментарии: 35

I didn’t expect the song to make sense like this, he surprised me.

This guy too funny so tey hin music sef funny 😂😂😂

@Crazycouncil2 Make Una hide this boy from Davido abeg

This guy na perfect definition of “jack of all trades “ 😂

This guy murder 5alive album Davido watch ur back ojo is coming 🔥🔥🔥🔥🔥🔥🔥🔥🔥🔥🔥🔥

If no be fake life no be corn 🌽 this guy for dey sell?

Him suppose use that Ojo no guide again as intro

Nobody is talking about the level of his creativity

Better than Jogodo and Pongolo 😂

The person wey go introduce Ojo to stage fr this song live performance go be like Let's welcome Ojo werey 😂 Omo everybody go fess laff tire 😹😹😹

Bro is so creative asf 😭

See as e look Nain go stream am himself

@obichukwunonso8 I no understand, is this meant to be a song?

Ojo don dey improve o 😂

Na all these tiktokers dey make afrobeats d£cline globally

Ojo sef Dey trust babe

streamers are fans that wanna be celebrities

This guy understands the industry lmao

@astro_bo1 Make person put juice wrld voice for this sound

Better than some of Wizkid songs

The song na for poor people sha

@godnevafail0 it your boy mommy blessinggggggg😂🔥

Ojo werey! We dey for you.❤️

This guy too good wtf

I wish olamide con sign him 🙏🙏🙏

😂

@gnf_ogo This is actually hard

@Hi3tory Who b dis 1

This Beat hard🔥

Him use style resemble machala

Bro is madddd 😂🔥🔥

@ChukaKingin Can wait

The jam sounds good

When I first hear the beat, I say Ojo no kill me abeg

He good pass davido

