Video wird geladen...

Video konnte nicht geladen werden

Zur Startseite

Okay chef Lilly, let’s have it!!

12,610 Aufrufe • vor 1 Jahr •via X (Twitter)

11 Kommentare

Profilbild von Asabi
Asabivor 1 Jahr

This video😭😭😂😂

Profilbild von Tosin Taylor
Tosin Taylorvor 1 Jahr

Where you see this video 🤣🤣🤣🤣🤣🤣🤣

Profilbild von Kelvin 👑
Kelvin 👑vor 1 Jahr

🤣🤣😂 E dey my gallery

Profilbild von 𝓙𝓾𝓭𝓲𝓽𝓱 🧚🏻‍♂️🦋🦄
𝓙𝓾𝓭𝓲𝓽𝓱 🧚🏻‍♂️🦋🦄vor 1 Jahr

@MzHorlabc11 @zealprecious1 wetin u do Kelvin? 😂 why why why

Profilbild von Kelvin 👑
Kelvin 👑vor 1 Jahr

@MzHorlabc11 @zealprecious1 Lmao. I just the dance now

Profilbild von Lilly 💦
Lilly 💦vor 1 Jahr

😂🤣🤣🤣🤣🤣🤣

Profilbild von Kelvin 👑
Kelvin 👑vor 1 Jahr

I told you that I will be there no matter what. You start cook you no come call me 🙄🙄

Profilbild von Tomori Simisola
Tomori Simisolavor 1 Jahr

@miss_lilieee who be the person sef 😟😟😟,I no dey always Sabi most of these gist. Who be this person bayi. Agba Chef 🧑‍🍳

Profilbild von Kelvin 👑
Kelvin 👑vor 1 Jahr

@miss_lilieee 🤣🤣🤣🤣😂 E sure me say you sabi, you no just sabi say you sabi

Profilbild von Fene
Fenevor 1 Jahr

Wetin akin dey even do for here? Bobo gen high gan. Nor give am drink for your party o.

Profilbild von Kelvin 👑
Kelvin 👑vor 1 Jahr

🤣🤣🤣🤣😂 If you say make I no give am Alcohol just say make I no attend my own party now

Ähnliche Videos