Video yükleniyor...
Video Yüklenemedi
Okay chef Lilly, let’s have it!!
12,610 görüntüleme • 1 yıl önce •via X (Twitter)
11 Yorum

Asabi1 yıl önce
This video😭😭😂😂

Tosin Taylor1 yıl önce
Where you see this video 🤣🤣🤣🤣🤣🤣🤣

Kelvin 👑1 yıl önce
🤣🤣😂 E dey my gallery

𝓙𝓾𝓭𝓲𝓽𝓱 🧚🏻♂️🦋🦄1 yıl önce
@MzHorlabc11 @zealprecious1 wetin u do Kelvin? 😂 why why why

Kelvin 👑1 yıl önce
@MzHorlabc11 @zealprecious1 Lmao. I just the dance now

Lilly 💦1 yıl önce
😂🤣🤣🤣🤣🤣🤣

Kelvin 👑1 yıl önce
I told you that I will be there no matter what. You start cook you no come call me 🙄🙄

Tomori Simisola1 yıl önce
@miss_lilieee who be the person sef 😟😟😟,I no dey always Sabi most of these gist. Who be this person bayi. Agba Chef 🧑🍳

Kelvin 👑1 yıl önce
@miss_lilieee 🤣🤣🤣🤣😂 E sure me say you sabi, you no just sabi say you sabi

Fene1 yıl önce
Wetin akin dey even do for here? Bobo gen high gan. Nor give am drink for your party o.

Kelvin 👑1 yıl önce
🤣🤣🤣🤣😂 If you say make I no give am Alcohol just say make I no attend my own party now

