Loading video...
Video Failed to Load
Okay ooo 🧎♂️
10 Comments

The love for money driving girls into "wetin be this" kinda marriage 😂😭

- We're Flying

We all know she didn’t marry him for love Wetin she dey see as she dey look the man na green card and secured future.

Na that man in black with walking stick catch the client, all this one na legit format. God safe the white man

Omo this oyibo no just dey romantic. Baddie just dey stress am

We know you did what you did, but at least have some shame and respect yourself and family…. Don’t show the whole world how desperate you are 🤦♂️

And the girl’s parents opened their eyes and allowed this happen. Happy for her though, I guess she is happy.

Chasing the bag wayawaya ..no care in the world🙌🙌

E be like say Naija babes are on survival mode oooo😂😂😂😂😂😂coz wtf is this😂😂😂😂this man here is even older than her Dad🤦🏼♀️🤦🏼♀️🤦🏼♀️🤦🏼♀️💔💔💔💔this is what happens when we fail as a continent 🤦🏼♀️💔

This man go bàd when he was still very young
Related Videos
Sensitive content
🧎♂️🧎♂️🧎♂️
The Instigator
805,310 views • 1 year ago
Sensitive content
Omoh! I been think say this Mandy Kiss dey play about this her Guinness record but be like say she mean am ooo! She don see 100 men already! 👀🧎♂️
TENIOLA
887,772 views • 8 months ago
