Загрузка видео...
Не удалось загрузить видео
OKAY SIR 🥺
443,159 просмотров • 10 месяцев назад •via X (Twitter)
Комментарии: 32

Who else thought they used Wike's and the soldier's voice over Until I heard I'll comot you teeth now 😂

Na everything una dey like recreate, oya recreate asherkine content now, wahala go dey

@fagbemi_hamza Between the both of you, on person must do jail before this week runs out

Why Una no add that guy wey talk say oga is Talking shut up 😭

IF NA TANZANIA DEM FOR DON KPIA ALL OF UNA🤣🤣

Jokes apart what is wikes obsession with land, anytime his on the news is something related to land

This country just Dey give content creator free contents 😭😂😂😂

Watin B this

I will commot your teeth Who add that part for the script 🤣😅🤣

😂😂😂😂😂

This is truly a “cruise” country , we rarely take things too seriously. I love the Nigerian spirit: despite all the challenges we face, we still find ways to laugh and make ourselves happy.

This kind of skit really crosses the line. Mimicking the FCT Minister isn’t comedy , it’s disrespectful to public office. Some boundaries should be maintained, no matter how funny it’s meant to be.

Lawyer Kunle 🤣🤣🤣😂😂😂 Your jail term go too long i swear 😂😂😂😂

Na Nasboi i pity Werey na bloody civilian

See TikTok recreation 😂🤣😂🤣 everywhere don dey crazi o

You didn’t include “I’ll be talking and policemen too will be talking”

Nigerians no get joy at all 🤣🤣🤣

@ogbongidi_7 You no add “I have integrity “ 😂😂 most bursting head phrase walai .

Na person pain una dey use catch cruise 😂💔

"You’re my junior you cannot even talk when I’m talking” Everywhere first blur 😭

@ogbongidi_7 Una fast ohh😭😂

@Aniyikaye1Ol “I’m talking a police man is talking “ You guys missed the real joke

You don already plan m before e happen abi? Cause how una take quickly practice m organize custom?😭😅😅😅

Mr wike with high energy drama 🤣 Nigeria is not for the weak 😁

just have data in this country

Nigeria na drama stage i swear 😂 Different scenes everyday

Una no gree make a whole Minister of FCT enter promise land. No be so oo 🤣

NasBoi leading the next Kuje prison rave 😭🤣

Shebi them don say make you no do skit again. No go enter wahala oh! Hmmmmm😌🤔

🤣🤣🤣

Which time una take write script, which time una take arrange camera then choose location😂 I thought this happened yesterday?

He saw the promised land but was denied entrance
