正在加载视频...
视频加载失败
Oladips don release diss track for portable…. This one too enter abeg 😂✨
33 条评论

Oladips na baba 🔥

@Onelove0147 This one enter, Nigerians are talented… Portable does same for any trending news as well.

Oladips too good for this rap thing. Just unfortunate for him that Nigerians don’t really fuck with rap music

@meritcorporate Them no even allow portable heal from the beating before this banger follow. “Masquerade he entered with didn’t follow him out”

@AdeMolakin One thing is for sure: portable is the pioneer of celebrity boxing in Nigeria and it's making waves now. Everybody was talking about the fight on the street This one faked his death, yet he didn't still blow

@Hizmerzy What if I told you that OlaDips already sang about the Portable Match?

Portable right now: iyen iwo Lazarus na Mon bo

@khanofkhans11_ Na this video inspire am 🤣😅👇

ola dips no dey miss

We no dey im gbedu again. 😂 Portable wey still dey relevant for industry, you go dey do diss track

E touch am ooooo😭😭😭😭😂😂

Cook that fraud, dem beat am finish e dey raise hand like say na him win

Oladips drop diss for Portable 😂 The beef never end. Music industry na boxing ring with mic. Who winning this round?

These guys were patiently waiting for his downfall.😂😆

Mocking someone who made almost 100m Became the most talked about person in Nigeria for days! Had a son same night! Beat 2 celebrities in the past! You with failed career is talking about Portable! You need to fake your death again cos this one won't make you blow!

@olawalepoundz Na like this war dey take start oooo…. Na jeje portable dey him dey ooo…Oya na he go soon shout Abraham adesanya for your head.

Omo... this guy wicked. The last part off me. The egugun wey portable carry come fight no follow comot. Egugun leave am follow another route

Oladips silent yet? Portable flexing now 🤭

Portable go wan enter ring with Oladips after hearing the diss 😂😂

Oladips with bad mouth no wonder heaven reject am

Omo I see lines😂 Oladips just Dey waste talent

Babalawo àti abrakaya forsake e😭😂😭😭

I don't think anyone can battle this guy in rap battle. Not even Olamide.

No capping

@Aystanx Oladips don release full diss track on Portable. Na proper war be this one 😂 Who you think go win this beef?

Dips won use omo olalomi wake him de@d career 🤣

Oladips na weyrey oo 😂 Egun bawo 😂

@taiwasc E good gannn

This guy na werey 💔😃 But then, this freestyle really enters! E come be like say many people just want portable to be taught a very good lesson 😩

@Jaiyejeje0m0 Portable don buy market😂😂 and he’s definitely going to retaliate 😂

Egun to gbe wole o te le e jade 😂😂😂😂

Nice diss OLADIPS 🥂potable na ERON 🐐🐐🐐🐐🐐🐐🐐🐐🐐🐐🐐🐐🐐🐐🐐🐐🐐🐐🐐🐐🐐🐐🐐🐐🐐🐐🐐🐐🐐🐐🐐🐐🐐

But wait oh wetin portable do all dis men self nobody even dey support am everybody just dey run enter Elizabeth Joyce 🤣🤣🤣🤣
