Loading video...
Video Failed to Load
Oladips finally breaks silence about his rumored b€€f with Olamide! 👀
10 Comments

SOUL REMINDER1 year ago
Badoo murds this guy

EBUKA1 year ago
Abeg who be this guy

CITYBOY 💰🇳🇬🇬🇸1 year ago
You dey beef Olamide that's why you never blow nmtewww

Olu💰👑1 year ago
If your beef nor fit put beef for my pot rest ooo

Osiris101 year ago
Stop posting the dead bro

TRC1 year ago
U fit say whatever you like about @Oladipsoflife but you can never say Dips no good 🐐

Akl Olyk1 year ago
Werey sabi rap normally

bourby 🦅 ❤️1 year ago
D day way Odumodu cross his lane on Oladips na dat day Odumodu go leave dat wack rap

Adegoke Ademola1 year ago
Make dem no forget sey baddo nah baba, eruku yapa

👄👄1 year ago
This guy ehn
