Video wird geladen...
Video konnte nicht geladen werden
Olamide gbe wan shepe jorr 😂
28 Kommentare

Daddy everybody 😅

I don hear Stupid love more than 20 times today chai Baddo really give us

Iyen eyin naa Aunty Teniola 😆 🤣 i love the fact that you are not being sentimental, abeg people should remind me again, Baddoo na wetin again and for life...? Olamide gbewon shekpe joorrrr Daddy Baddoo King Baddoo Baddoo Baba Baba billiano Twaile yin sir

Anty Abby abeg my show balance na dem make una give o😂🤣he chock Olamide self

One thing I know about baddo music is that if you start listening it again it will feel like release music and it will enter your soul eventually

Badoo na baba, if dem wan put chest, there chest fit tear

Give them always

This music na freestyle but blow pass davido all hit songs … Na fact

Baba felt bored and threw a show just to remind himself who he is, a king 👑 Baddo! We love you die 😂❤️ He just wanted them to call his name 🫡

Any fucking hit was a hit

I hear say this show na for Ikorodu no be international

That line shk dem😭🤣

Abi you self wan put body? Portable better pass you o 😂🪓

My GOAT for life 🐐

That spoilt brat go come online tell am say * there’s one rapper in Nigeria * niyen Olamide na you no even fear

Nah iyanapaja be this nah for APC gig nah

Baddo nah baba 👑🩷

Epe to Jinaa 😂

I dey 200L here @UNAD

Baddo for life ❤️

Omoor E no fit better for osaporlor o 😂😂😂

She carry front lol 😂 omo she too package lmao 🤣

Baba dey rely on past glory...smh

Baba iyayan street take over

Very underrated mid

Wo ni ku re 😂😂😂

Ehhh lol 😂 Badoo

Them go tear acl 😂😂

