Video wird geladen...
Video konnte nicht geladen werden
Olamide locked in and showed Asake how it’s properly done.😭❤️
87,323 Aufrufe • vor 22 Tagen •via X (Twitter)
50 Kommentare

Premium be the swagger

me no send no baga

Make i go stream am like that

There

i no get strength tbf🧏🏾♂️

no intruding my private affair🧏🏾♂️

na mentor now

real I

song wey we don dice since? 😹

guy😂

Uptown Disco

Wetin dey worry you?

huh?

Song wey don come out since 😳😳?

I still dey jam ham na😳

Nawa ooh

Olamide nah baba

Word

BADOO too good walahi

Olamide good gan o

Him sabi >>> Asake for track well well 😂😂

Proper Gbedu

Imagine make i leave this kind sweet music with better melody go dey listen to Kprokoto Pom Oginidi🤣🤣🤣TUFIAKWA!!!

This is great

That’s dad

Murdered it 😂

nah we mentor asake nau, as e suppose be 😂

real o

Super dad he good die

This ain't new now abi??

nah

😳😳

Huh😳

Badoo no small oo

Atizzy

Shey na who Kelly wan outsell be these 🤣🤣

E no leave asake neck for this song 😂

Too good

Baddo nah baba

Aura for aura

Brr😂

ok

he good gan

Ball o

Guy 😂

Unruly is my favorite Olamide’s album

Olamide na og

Fr

that’s dad

nbl
