Загрузка видео...

Не удалось загрузить видео

На главную

Olamide Remind Asake for this song sey Baddo na still baba 😂❤️🪖🔥

57,142 просмотров • 2 дней назад •via X (Twitter)

Комментарии: 15

Фото профиля Stephen Judge
Stephen Judge2 дней назад

3 maddest Line E dey hot E dey smoke E dey burn awwww

Фото профиля OLIVER🪖
OLIVER🪖2 дней назад

@SnehQueenBee Make you no forget say Baddo na baba 😂🤩❤️

Фото профиля Oluchyy 💙🌹
Oluchyy 💙🌹2 дней назад

Badoo too sabi

Фото профиля 21st Century Fela🔥🪖🎖️
21st Century Fela🔥🪖🎖️2 дней назад

My g my shit real fly 🥹

Фото профиля Paul🪖
Paul🪖2 дней назад

Real

Фото профиля AYOXX🪖🇨🇦🇦🇺
AYOXX🪖🇨🇦🇦🇺2 дней назад

Baddo no give my idolo space at all

Фото профиля Lawless
Lawless2 дней назад

As how Asake body am

Фото профиля Perry blaq 🖤
Perry blaq 🖤1 день назад

Big love to Asake and Baddo

Фото профиля captain
captain2 дней назад

asake body baddo sha make we no lie

Фото профиля AYOXX🪖🇨🇦🇦🇺
AYOXX🪖🇨🇦🇦🇺2 дней назад

Baddo chop Asake raw for this song jor 😂❤️

Фото профиля 🫧🏂
🫧🏂1 день назад

Na only this song i played mostly yesterday No lie body Asake body Baddo but Baddo na baba

Фото профиля Ola Rewaju
Ola Rewaju2 дней назад

Dribble like Maradona. 🔥🔥

Фото профиля T O 1
T O 12 дней назад

I disagree with u on this bro

Фото профиля AYOXX🪖🇨🇦🇦🇺
AYOXX🪖🇨🇦🇦🇺2 дней назад

Hmmm why 🤔

Фото профиля T O 1
T O 12 дней назад

Asake realy show olamide here the main beast in him Rapper level no olamide is not touching that

Похожие видео