Загрузка видео...
Не удалось загрузить видео
Olanrewaju. 👑
557,289 просмотров • 4 месяцев назад •via X (Twitter)
Комментарии: 35

On top birthday, you go call TG Omori As a man, why you go de move like this?

@Alabiy99 blud thinks he’s Alapini🤣

Chelsea fans go dey over do everything when their club no gree give them joy again

@the_Lawrenz Sha don make bandits carry you shogbo for that bush you go de lunch picture

Idan mi

Birthday blessings man. Greater heights.

Omoh dey do dey fear bandits oo. We no want hear say them weley with one top twitter influencer oo

Everybody dey do photo shoot e reach ur turn u go river

YORUBAD BOY 👑

Happy birthday

why you dey squeeze face, smile nau birthday boy 😂

Omo balogun ✌️✌️

Been waiting for this

@5starbarber_1 The crown is yours 👑

The name >>>>

You go mountain enter Bush go do photoshoot😭

Maybe cuppy will even reconsider your proposal..☺️

@abazwhyllzz Because of impressions you sow agabada oga o.

Happy birthday 1-1

Only one LERRY 🎉😍

Kwari sef make sense for photo shoot

@Khanstillday Omoba, ye ma su re dagba. More good life @_AsiwajuLerry

Late Alafin of OYO sef no do reach this one

U enter bush for photoshoot, u no dey fear bandit?

Happy Birthday king ❤️🫡

@5starbarber_1 More good life bro

Waiting you go do inside busy. Banditry is real ooo

Beware of scorpion

@abazwhyllzz Ma Jaiye e lo Mr. 1 1 🎉👍

Biggest in the game

@IamOffcial Okay

Hbd.... Llnp...... Enjoy your day with Happiness and Grace of Almighty God King ❤️ 🙏

@the_Lawrenz You no Dey fear bandits

@itzbasito Oshey Jackchang 😹😹😹

Happy birthday Lerry Osha. Live longgggg
