Video wird geladen...
Video konnte nicht geladen werden
Old and clean ๐คฃ๐คฃ
10 Kommentare

MASTER JOSSY ๐จ๐ณvor 1 Jahr
I like the kind warning wey you give that boy ๐คฃ

Abund&tvor 1 Jahr
Grown up like u ๐๐

peter stephenvor 1 Jahr
๐๐๐๐๐๐คฃ๐คฃ๐คฃ โsee waten you dey follow woman dey do, grown up like youโ

Chivor 1 Jahr
Oga anybody wey survive first and second tenure buhari, come still dey make am across first half of tinunbu...taaa!!! Ogbanje go collect! U dey whyne?

AMB.MIKE โฟvor 1 Jahr
๐I no hear Igbo but I love this โค๏ธ๐

CHINEDU๐๐คvor 1 Jahr
โSee Wetin you Dey follow woman dey doโ๐๐คฃ

รลรผwฤลกฤลซรฑ_โฅ๏ธvor 1 Jahr
I no understand Igbo but I love this ๐

God Over ๐ซvor 1 Jahr
This your skit na your best skit ever wey I don watch I no dey tire to rewatch am ๐น๐

EzeoguEdwardvor 1 Jahr
Nah him 3k he want, the rest no be him business

โ immie ๐ซ!!vor 1 Jahr
This one na cheap winch oh ๐คฃ๐คฃ๐คฃ๐คฃ
