正在加载视频...

视频加载失败

Old and clean 🤣🤣

346,179 次观看 • 1 年前 •via X (Twitter)

10 条评论

MASTER JOSSY 🇨🇳 的头像
MASTER JOSSY 🇨🇳1 年前

I like the kind warning wey you give that boy 🤣

Abund&t 的头像
Abund&t1 年前

Grown up like u 😂😂

peter stephen 的头像
peter stephen1 年前

😂😂😂😂😂🤣🤣🤣 “see waten you dey follow woman dey do, grown up like you”

Chi 的头像
Chi1 年前

Oga anybody wey survive first and second tenure buhari, come still dey make am across first half of tinunbu...taaa!!! Ogbanje go collect! U dey whyne?

AMB.MIKE ₿ 的头像
AMB.MIKE ₿1 年前

😂I no hear Igbo but I love this ❤️😂

CHINEDU👑🤍 的头像
CHINEDU👑🤍1 年前

“See Wetin you Dey follow woman dey do”😂🤣

Øłüwāšęūñ_♥️ 的头像
Øłüwāšęūñ_♥️1 年前

I no understand Igbo but I love this 😂

God Over 💫 的头像
God Over 💫1 年前

This your skit na your best skit ever wey I don watch I no dey tire to rewatch am 😹😂

EzeoguEdward 的头像
EzeoguEdward1 年前

Nah him 3k he want, the rest no be him business

†immie 🟫!! 的头像
†immie 🟫!!1 年前

This one na cheap winch oh 🤣🤣🤣🤣

相关视频