Video wird geladen...

Video konnte nicht geladen werden

Zur Startseite

Old taker still dey believe

461,338 Aufrufe • vor 1 Jahr •via X (Twitter)

10 Kommentare

Profilbild von Hott’sCEO
Hott’sCEOvor 1 Jahr

One girl wey this guy don lash well well before go Dey her husband house now Dey watch her ex like dis

Profilbild von 𝑻𝒓𝒐𝒖𝒃𝒍𝒆 𝑴𝒂𝒌𝒆𝒓❤️🦅
𝑻𝒓𝒐𝒖𝒃𝒍𝒆 𝑴𝒂𝒌𝒆𝒓❤️🦅vor 1 Jahr

1. As you dey take try dey invest 2. No put your hand for blood as you dey hustle! E get repercussions

Profilbild von Dokita ladegah
Dokita ladegahvor 1 Jahr

If you are still in doubt that substance use is the way. This should give you a tip of your future. Say no to drugs and other substances.

Profilbild von The Great Thinker
The Great Thinkervor 1 Jahr

Loud, Arizona, Colorado, Codeine, Meth and every other drug under the sun has gone through this man.

Profilbild von DesXchange | Crypto | Pi Vendor
DesXchange | Crypto | Pi Vendorvor 1 Jahr

Nobody sabi talk story pass old taker 😂see narration

Profilbild von Oaihimire Clive
Oaihimire Clivevor 1 Jahr

He used to stay at Isawo back then when na cyber cafe men dey use bomb,we called him biggy them..Baba cashout like mad,maybe not as much as he's saying but he did. One of the biggest boys in the area back then. Drug did this to him,I still see him at Access bank ikd garage

Profilbild von Olayinka™️
Olayinka™️vor 1 Jahr

O ti lowo ri ko lowo mo ko ni je ti wa

Profilbild von ADEYEMI🖤🖤🦅🦅
ADEYEMI🖤🖤🦅🦅vor 1 Jahr

Enu po 😂

Profilbild von Gentle soul🧠
Gentle soul🧠vor 1 Jahr

Who no use money well go hustle again

Profilbild von Louis
Louisvor 1 Jahr

He looks so South African

Ähnliche Videos

Old taker eye dey see something o 😭💔
1:29

Sensitive content

Old taker eye dey see something o 😭💔

Oyindamola🙄

122,215 Aufrufe • vor 9 Monaten