Video yükleniyor...

Video Yüklenemedi

Ana Sayfaya Dön

Old taker still dey believe

461,338 görüntüleme • 1 yıl önce •via X (Twitter)

10 Yorum

Hott’sCEO profil fotoğrafı
Hott’sCEO1 yıl önce

One girl wey this guy don lash well well before go Dey her husband house now Dey watch her ex like dis

𝑻𝒓𝒐𝒖𝒃𝒍𝒆 𝑴𝒂𝒌𝒆𝒓❤️🦅 profil fotoğrafı
𝑻𝒓𝒐𝒖𝒃𝒍𝒆 𝑴𝒂𝒌𝒆𝒓❤️🦅1 yıl önce

1. As you dey take try dey invest 2. No put your hand for blood as you dey hustle! E get repercussions

Dokita ladegah profil fotoğrafı
Dokita ladegah1 yıl önce

If you are still in doubt that substance use is the way. This should give you a tip of your future. Say no to drugs and other substances.

The Great Thinker profil fotoğrafı
The Great Thinker1 yıl önce

Loud, Arizona, Colorado, Codeine, Meth and every other drug under the sun has gone through this man.

DesXchange | Crypto | Pi Vendor profil fotoğrafı
DesXchange | Crypto | Pi Vendor1 yıl önce

Nobody sabi talk story pass old taker 😂see narration

Oaihimire Clive profil fotoğrafı
Oaihimire Clive1 yıl önce

He used to stay at Isawo back then when na cyber cafe men dey use bomb,we called him biggy them..Baba cashout like mad,maybe not as much as he's saying but he did. One of the biggest boys in the area back then. Drug did this to him,I still see him at Access bank ikd garage

Olayinka™️ profil fotoğrafı
Olayinka™️1 yıl önce

O ti lowo ri ko lowo mo ko ni je ti wa

ADEYEMI🖤🖤🦅🦅 profil fotoğrafı
ADEYEMI🖤🖤🦅🦅1 yıl önce

Enu po 😂

Gentle soul🧠 profil fotoğrafı
Gentle soul🧠1 yıl önce

Who no use money well go hustle again

Louis profil fotoğrafı
Louis1 yıl önce

He looks so South African

Benzer Videolar

Old taker eye dey see something o 😭💔
1:29

Sensitive content

Old taker eye dey see something o 😭💔

Oyindamola🙄

122,215 görüntüleme • 9 ay önce