正在加载视频...
视频加载失败
Old taker still dey believe
461,338 次观看 • 1 年前 •via X (Twitter)
10 条评论

One girl wey this guy don lash well well before go Dey her husband house now Dey watch her ex like dis

1. As you dey take try dey invest 2. No put your hand for blood as you dey hustle! E get repercussions

If you are still in doubt that substance use is the way. This should give you a tip of your future. Say no to drugs and other substances.

Loud, Arizona, Colorado, Codeine, Meth and every other drug under the sun has gone through this man.

Nobody sabi talk story pass old taker 😂see narration

He used to stay at Isawo back then when na cyber cafe men dey use bomb,we called him biggy them..Baba cashout like mad,maybe not as much as he's saying but he did. One of the biggest boys in the area back then. Drug did this to him,I still see him at Access bank ikd garage

O ti lowo ri ko lowo mo ko ni je ti wa

Enu po 😂

Who no use money well go hustle again

He looks so South African
