Loading video...
Video Failed to Load
Olisebuka 🪽
315,811 views • 4 months ago •via X (Twitter)
33 Comments

Boy wey go chike you still Dey primary 5…..

Enjoy yourself fine man wey dey make women with yeye husbands happy… boo to the boo less ride on

You just Dey get confidence anyhow.😂😂 No be your fault na frank I blame if to say na portable you tamper with him wife like that . . One year you never even recover to come online talk more to Dey post olisaebuka lmao

What baffles me about the men criticizing this man is that they are worst and even doing worst and even have the same opportunity to not up to him they would do more the same and they re all here condemning him ..he’s human now May God forgive us all our sins&stop this critics

U mind never touch ground yet. Na group stage u dey, by the time u reach Semi, u go don de grow artificial grey hair.

@taiwo_junzi Why u de move like a bitch now

God is really patient.....this guy is so full of regrets... no matter how he tries to act normal,he will live with that stigma of sleeping with a popular person's wife for the rest of his life...

Naso small pikin go use you shine Give your wife gbos gbasss anyhow too Raise all her leg go up Anything you do ur fellow today, remember your own tomorrow

See as men dey judge Chiké same animals that sleep with babies, same things that do rituals with human blood Una don turn 24 elders seated around the throne of the Almighty

Na so you dey worship God still dey pipe married women, na wetin your own pastor Dey teach you be that??? BASTARD !!!

You go later Dey perform only for yourself

Most of you here ranting has even done worse than this, it's a lesson to all Men, if you don't love your woman well, another Mam go help you. Chike, golibe, if you like keep malice and drain your woman's mental health another Man go help you fix her.

Na frank wey no break your preeq I blame.... You dey use Christian song dey cover your shame.

If no be say u cast, many of us been dey see u as one kind better person guy wey get coordination Well true true the heart of man is wicked and deceitful

My brothers wife is lonely. My brother has been in the UK for 9 months now, can you come and perform for her?

I can never sleep with someone’s wife but make una leave Chike alone. We have not heard his own side of the story. Leave judgement for God. “He who is without sin, cast the first stone” Sinners judging sinners for sinning differently.

Peace of mind Umu Asa 🔥

Typical Nigerian character. Using christianity to mask evil

I see you are playing Udo Udoma music. Play that track where she sang about a man having the urge to sleep with another man's wife but held back. I love that track.

To be very frank with you bro ? You disappointed me ☹️

Na una when sing Christian Songs fuck pass 😹

How did you feel to knock person wife, and been very happy about that 😂

Is obvious the guy is not mature, he claims to like mature women but he is obviously a child that has no shame,fooling himself all over the internet instead of hiding his shameless skull

Guy,just dedicate your next album to Nigerian women..Na only dem go stream ur songs

After u don fuck person wife finish u dey play gospel song😒

Na so you for collect my grandma from my grandpa 🤣🤣…. If i catch you for heaven

I hear say Cubana chiefpriest no one greet you ..make you no lace the wife too

Oga the hand of God is not sending to sleep around with peoples wives! U are an evil guy

Love the song he’s playing Play it everyday

Man of the moment 🔥

Lol I like how you keep trying and putting the act like you don't care but time will tell. And you'll address whatever is in the air but then we go don forget why we no send your papa

Omo... I took my time and went through the CS... Not A Single good comment 😞 oooh chike O... What have you done to yourself

Omo God is merciful o. He suppose don strike all of us down according to our ways. No soul go survive. Let he is without sin cast the first stone, i wan see something 👀
