Загрузка видео...

Не удалось загрузить видео

На главную

olodo uprising 😂

186,983 просмотров • 3 месяцев назад •via X (Twitter)

Комментарии: 41

Фото профиля Eniola ❤️🦅
Eniola ❤️🦅3 месяцев назад

001 of olodo uprising 😂😂😂

Фото профиля osama ✯
osama ✯3 месяцев назад

nah ham😂

Фото профиля Eniola ❤️🦅
Eniola ❤️🦅3 месяцев назад

na ham o 🤣🤣

Фото профиля KOLA✨
KOLA✨3 месяцев назад

My own na to repost 😂

Фото профиля osama ✯
osama ✯3 месяцев назад

u no get wahala 😂

Фото профиля B.I.B.SSWAGO💥🐝
B.I.B.SSWAGO💥🐝3 месяцев назад

I don tire to laugh 😂

Фото профиля osama ✯
osama ✯3 месяцев назад

he too funny😂

Фото профиля Bankz of Play ▶️
Bankz of Play ▶️3 месяцев назад

This one pass uprising ooh.. nah Olodo chairman 😂😂😂

Фото профиля kieran🧃✝️
kieran🧃✝️3 месяцев назад

Na here e dey happen

Фото профиля Pretty Aishat
Pretty Aishat3 месяцев назад

Celebrity life e no easy 😂

Фото профиля S.Y.B🐾
S.Y.B🐾3 месяцев назад

If too say chrisbrown no drop sensational which English e for use 😂😂😂

Фото профиля millions
millions3 месяцев назад

The shame wey dey catch me if I dey watch this video ehn 😂😭

Фото профиля 🇳🇬Oba china🇨🇳
🇳🇬Oba china🇨🇳3 месяцев назад

Guy abeg na 😭😭

Фото профиля osama ✯
osama ✯3 месяцев назад

allow😂

Фото профиля Victor
Victor3 месяцев назад

Who noticed how he scratched his head...🤣🤣🤣

Фото профиля Wizkid Political Party WPP
Wizkid Political Party WPP3 месяцев назад

E no get any composure see as e sit down 😂😂😂😂😂😂

Фото профиля S.O.T Eldorado🇳🇬🗯🐐
S.O.T Eldorado🇳🇬🗯🐐3 месяцев назад

Ahhh.. Presido "Olodo Uprising" Don drop quote. 😂🤣😹

Фото профиля Arc. Nelson
Arc. Nelson3 месяцев назад

The interviewer no gree for am seh😭😂

Фото профиля Michael Scofield🩶🦅
Michael Scofield🩶🦅3 месяцев назад

🤣🤣🤣🤣🤣🤣🤣🤣

Фото профиля Snøw_dieLit
Snøw_dieLit3 месяцев назад

@nicklausfx Nigga tryna be future 😭

Фото профиля Unknown😈😈
Unknown😈😈3 месяцев назад

@realwolog 001 of them

Фото профиля osama ✯
osama ✯3 месяцев назад

@realwolog yes sir

Фото профиля Wi$dom
Wi$dom3 месяцев назад

Na wetin YCEE Dey try talk about be this 😂😂 He just make a mistake by categorizing peller’s name

Фото профиля Mark_otm
Mark_otm3 месяцев назад

Olodo uprising con plenty for x 😹😭

Фото профиля RICHIE💰
RICHIE💰3 месяцев назад

@MAyomoposi2 Peruzzi is not there to help.😭😂

Фото профиля Naija First Son 𓃵
Naija First Son 𓃵3 месяцев назад

@Guccistarboi

Фото профиля Emmanuel
Emmanuel3 месяцев назад

Word of the day, STAY BLESSED, BE HUMBLE, EXPLORE IN LIFE, AND BE HAPPY. @davido I’m a fan but I’m ashamed as well

Фото профиля owinki
owinki3 месяцев назад

@Guccistarboi If una deh find word of the day, make una go meet una father’s na, why disturbing the young man.

Фото профиля FC ❤️🦅
FC ❤️🦅3 месяцев назад

@Guccistarboi Very dull head 😂😂😂

Фото профиля Ageultron
Ageultron3 месяцев назад

Make una leave my Goat abeg😂😂😂 Him word of the day na Sensational😭

Фото профиля 𖤐𝕁𝕒𝕪 ⚡
𖤐𝕁𝕒𝕪 ⚡3 месяцев назад

This is the original olodo for the whole of Nigeria 😂😂

Фото профиля Aj Daniels
Aj Daniels3 месяцев назад

Egbon too crack brain but nothing dey there

Фото профиля Made in lagos
Made in lagos3 месяцев назад

lol wetin this guy do una 😂😂

Фото профиля Ike Emmanuel C
Ike Emmanuel C3 месяцев назад

001 Abeg naa 😭😭 see as enemies dey laugh 🙆🏽‍♂️😭 sense Wetin ? 😭😭

Фото профиля geewiz ❤️🤓🦅
geewiz ❤️🤓🦅3 месяцев назад

@genzfc Shame catch me on 30bg behalf 😭

Фото профиля KSB
KSB3 месяцев назад

The question pass him age and English knowledge 😭

Фото профиля Makii-Blaq 🖤🖤🐎👑 M.S (M.M.S 🪖🥷)
Makii-Blaq 🖤🖤🐎👑 M.S (M.M.S 🪖🥷)3 месяцев назад

Na graduate for that uprising olodo international school 💔😭😭

Фото профиля God Never Late
God Never Late3 месяцев назад

Olodo uprising list top 5 001 davido 002 chiefpriest 003 caterefe 004 peller 005 vdm

Фото профиля Huncho Dreamzz 13:13
Huncho Dreamzz 13:133 месяцев назад

@Guccistarboi Omo this guy na werey oh!!!! Word of the day e say na sensational!!!!💀😂

Фото профиля Black Jesus
Black Jesus3 месяцев назад

Talking about Olodo uprising y’all be wondering meanwhile someone said we all should start corn and akara business as the main source of income in this generation 😫💔 #failedcountry🇳🇬

Фото профиля FlowerBoy
FlowerBoy3 месяцев назад

E be like jamb question 🥶🥶😆🤣

Похожие видео

Olodo uprising!
0:53

Sensitive content

Olodo uprising!

Cross˚

134,073 просмотров • 3 месяцев назад