Loading video...
Video Failed to Load
olodo uprising ๐
186,983 views โข 3 months ago โขvia X (Twitter)
41 Comments

001 of olodo uprising ๐๐๐

nah ham๐

na ham o ๐คฃ๐คฃ

My own na to repost ๐

u no get wahala ๐

I don tire to laugh ๐

he too funny๐

This one pass uprising ooh.. nah Olodo chairman ๐๐๐

Na here e dey happen

Celebrity life e no easy ๐

If too say chrisbrown no drop sensational which English e for use ๐๐๐

The shame wey dey catch me if I dey watch this video ehn ๐๐ญ

Guy abeg na ๐ญ๐ญ

allow๐

Who noticed how he scratched his head...๐คฃ๐คฃ๐คฃ

E no get any composure see as e sit down ๐๐๐๐๐๐

Ahhh.. Presido "Olodo Uprising" Don drop quote. ๐๐คฃ๐น

The interviewer no gree for am seh๐ญ๐

๐คฃ๐คฃ๐คฃ๐คฃ๐คฃ๐คฃ๐คฃ๐คฃ

@nicklausfx Nigga tryna be future ๐ญ

@realwolog 001 of them

@realwolog yes sir

Na wetin YCEE Dey try talk about be this ๐๐ He just make a mistake by categorizing pellerโs name

Olodo uprising con plenty for x ๐น๐ญ

@MAyomoposi2 Peruzzi is not there to help.๐ญ๐

@Guccistarboi

Word of the day, STAY BLESSED, BE HUMBLE, EXPLORE IN LIFE, AND BE HAPPY. @davido Iโm a fan but Iโm ashamed as well

@Guccistarboi If una deh find word of the day, make una go meet una fatherโs na, why disturbing the young man.

@Guccistarboi Very dull head ๐๐๐

Make una leave my Goat abeg๐๐๐ Him word of the day na Sensational๐ญ

This is the original olodo for the whole of Nigeria ๐๐

Egbon too crack brain but nothing dey there

lol wetin this guy do una ๐๐

001 Abeg naa ๐ญ๐ญ see as enemies dey laugh ๐๐ฝโโ๏ธ๐ญ sense Wetin ? ๐ญ๐ญ

@genzfc Shame catch me on 30bg behalf ๐ญ

The question pass him age and English knowledge ๐ญ

Na graduate for that uprising olodo international school ๐๐ญ๐ญ

Olodo uprising list top 5 001 davido 002 chiefpriest 003 caterefe 004 peller 005 vdm

@Guccistarboi Omo this guy na werey oh!!!! Word of the day e say na sensational!!!!๐๐

Talking about Olodo uprising yโall be wondering meanwhile someone said we all should start corn and akara business as the main source of income in this generation ๐ซ๐ #failedcountry๐ณ๐ฌ

E be like jamb question ๐ฅถ๐ฅถ๐๐คฃ
Related Videos
Sensitive content
Olodo uprising!
Crossห
134,073 views โข 3 months ago
