Video yükleniyor...
Video Yüklenemedi
olodo uprising 😂
186,983 görüntüleme • 3 ay önce •via X (Twitter)
41 Yorum

001 of olodo uprising 😂😂😂

nah ham😂

na ham o 🤣🤣

My own na to repost 😂

u no get wahala 😂

I don tire to laugh 😂

he too funny😂

This one pass uprising ooh.. nah Olodo chairman 😂😂😂

Na here e dey happen

Celebrity life e no easy 😂

If too say chrisbrown no drop sensational which English e for use 😂😂😂

The shame wey dey catch me if I dey watch this video ehn 😂😭

Guy abeg na 😭😭

allow😂

Who noticed how he scratched his head...🤣🤣🤣

E no get any composure see as e sit down 😂😂😂😂😂😂

Ahhh.. Presido "Olodo Uprising" Don drop quote. 😂🤣😹

The interviewer no gree for am seh😭😂

🤣🤣🤣🤣🤣🤣🤣🤣

@nicklausfx Nigga tryna be future 😭

@realwolog 001 of them

@realwolog yes sir

Na wetin YCEE Dey try talk about be this 😂😂 He just make a mistake by categorizing peller’s name

Olodo uprising con plenty for x 😹😭

@MAyomoposi2 Peruzzi is not there to help.😭😂

@Guccistarboi

Word of the day, STAY BLESSED, BE HUMBLE, EXPLORE IN LIFE, AND BE HAPPY. @davido I’m a fan but I’m ashamed as well

@Guccistarboi If una deh find word of the day, make una go meet una father’s na, why disturbing the young man.

@Guccistarboi Very dull head 😂😂😂

Make una leave my Goat abeg😂😂😂 Him word of the day na Sensational😭

This is the original olodo for the whole of Nigeria 😂😂

Egbon too crack brain but nothing dey there

lol wetin this guy do una 😂😂

001 Abeg naa 😭😭 see as enemies dey laugh 🙆🏽♂️😭 sense Wetin ? 😭😭

@genzfc Shame catch me on 30bg behalf 😭

The question pass him age and English knowledge 😭

Na graduate for that uprising olodo international school 💔😭😭

Olodo uprising list top 5 001 davido 002 chiefpriest 003 caterefe 004 peller 005 vdm

@Guccistarboi Omo this guy na werey oh!!!! Word of the day e say na sensational!!!!💀😂

Talking about Olodo uprising y’all be wondering meanwhile someone said we all should start corn and akara business as the main source of income in this generation 😫💔 #failedcountry🇳🇬

E be like jamb question 🥶🥶😆🤣
Benzer Videolar
Sensitive content
Olodo uprising!
Cross˚
134,073 görüntüleme • 3 ay önce
Top 10 most prominent members of Olodo uprising. 💀😂🤣
KING OF ALL SPORTS
49,008 görüntüleme • 3 ay önce
