正在加载视频...

视频加载失败

olodo uprising 😂

186,983 次观看 • 3 个月前 •via X (Twitter)

41 条评论

Eniola ❤️🦅 的头像
Eniola ❤️🦅3 个月前

001 of olodo uprising 😂😂😂

osama ✯ 的头像
osama ✯3 个月前

nah ham😂

Eniola ❤️🦅 的头像
Eniola ❤️🦅3 个月前

na ham o 🤣🤣

KOLA✨ 的头像
KOLA✨3 个月前

My own na to repost 😂

osama ✯ 的头像
osama ✯3 个月前

u no get wahala 😂

B.I.B.SSWAGO💥🐝 的头像
B.I.B.SSWAGO💥🐝3 个月前

I don tire to laugh 😂

osama ✯ 的头像
osama ✯3 个月前

he too funny😂

Bankz of Play ▶️ 的头像
Bankz of Play ▶️3 个月前

This one pass uprising ooh.. nah Olodo chairman 😂😂😂

kieran🧃✝️ 的头像
kieran🧃✝️3 个月前

Na here e dey happen

Pretty Aishat 的头像
Pretty Aishat3 个月前

Celebrity life e no easy 😂

S.Y.B🐾 的头像
S.Y.B🐾3 个月前

If too say chrisbrown no drop sensational which English e for use 😂😂😂

millions 的头像
millions3 个月前

The shame wey dey catch me if I dey watch this video ehn 😂😭

🇳🇬Oba china🇨🇳 的头像
🇳🇬Oba china🇨🇳3 个月前

Guy abeg na 😭😭

osama ✯ 的头像
osama ✯3 个月前

allow😂

Victor 的头像
Victor3 个月前

Who noticed how he scratched his head...🤣🤣🤣

Wizkid Political Party WPP 的头像
Wizkid Political Party WPP3 个月前

E no get any composure see as e sit down 😂😂😂😂😂😂

S.O.T Eldorado🇳🇬🗯🐐 的头像
S.O.T Eldorado🇳🇬🗯🐐3 个月前

Ahhh.. Presido "Olodo Uprising" Don drop quote. 😂🤣😹

Arc. Nelson 的头像
Arc. Nelson3 个月前

The interviewer no gree for am seh😭😂

Michael Scofield🩶🦅 的头像
Michael Scofield🩶🦅3 个月前

🤣🤣🤣🤣🤣🤣🤣🤣

Snøw_dieLit 的头像
Snøw_dieLit3 个月前

@nicklausfx Nigga tryna be future 😭

Unknown😈😈 的头像
Unknown😈😈3 个月前

@realwolog 001 of them

osama ✯ 的头像
osama ✯3 个月前

@realwolog yes sir

Wi$dom 的头像
Wi$dom3 个月前

Na wetin YCEE Dey try talk about be this 😂😂 He just make a mistake by categorizing peller’s name

Mark_otm 的头像
Mark_otm3 个月前

Olodo uprising con plenty for x 😹😭

RICHIE💰 的头像
RICHIE💰3 个月前

@MAyomoposi2 Peruzzi is not there to help.😭😂

Naija First Son 𓃵 的头像
Naija First Son 𓃵3 个月前

@Guccistarboi

Emmanuel 的头像
Emmanuel3 个月前

Word of the day, STAY BLESSED, BE HUMBLE, EXPLORE IN LIFE, AND BE HAPPY. @davido I’m a fan but I’m ashamed as well

owinki 的头像
owinki3 个月前

@Guccistarboi If una deh find word of the day, make una go meet una father’s na, why disturbing the young man.

FC ❤️🦅 的头像
FC ❤️🦅3 个月前

@Guccistarboi Very dull head 😂😂😂

Ageultron 的头像
Ageultron3 个月前

Make una leave my Goat abeg😂😂😂 Him word of the day na Sensational😭

𖤐𝕁𝕒𝕪 ⚡ 的头像
𖤐𝕁𝕒𝕪 ⚡3 个月前

This is the original olodo for the whole of Nigeria 😂😂

Aj Daniels 的头像
Aj Daniels3 个月前

Egbon too crack brain but nothing dey there

Made in lagos 的头像
Made in lagos3 个月前

lol wetin this guy do una 😂😂

Ike Emmanuel C 的头像
Ike Emmanuel C3 个月前

001 Abeg naa 😭😭 see as enemies dey laugh 🙆🏽‍♂️😭 sense Wetin ? 😭😭

geewiz ❤️🤓🦅 的头像
geewiz ❤️🤓🦅3 个月前

@genzfc Shame catch me on 30bg behalf 😭

KSB 的头像
KSB3 个月前

The question pass him age and English knowledge 😭

Makii-Blaq 🖤🖤🐎👑 M.S (M.M.S 🪖🥷) 的头像
Makii-Blaq 🖤🖤🐎👑 M.S (M.M.S 🪖🥷)3 个月前

Na graduate for that uprising olodo international school 💔😭😭

God Never Late 的头像
God Never Late3 个月前

Olodo uprising list top 5 001 davido 002 chiefpriest 003 caterefe 004 peller 005 vdm

Huncho Dreamzz 13:13 的头像
Huncho Dreamzz 13:133 个月前

@Guccistarboi Omo this guy na werey oh!!!! Word of the day e say na sensational!!!!💀😂

Black Jesus 的头像
Black Jesus3 个月前

Talking about Olodo uprising y’all be wondering meanwhile someone said we all should start corn and akara business as the main source of income in this generation 😫💔 #failedcountry🇳🇬

FlowerBoy 的头像
FlowerBoy3 个月前

E be like jamb question 🥶🥶😆🤣

相关视频

Olodo uprising!
0:53

Sensitive content

Olodo uprising!

Cross˚

134,073 次观看 • 3 个月前