Загрузка видео...
Не удалось загрузить видео
Olubuse, the King of Roast😂❤️. Someone asked for this 🥂
Комментарии: 33

True

Federal Gazette no Dey lie❤️

Nothing soothes and muses me more than the way they do eulogize the oonirisa. It's a goosebump, omo I'll have regret it if I'm not a Yoruba.

❤️❤️

@kingMaysun I would rather be a king than any elected politician. Oba loni ilè.

@kingMaysun 😁

ALAAFIN OLAYIWOLA no need gazette sha Everything dey him head like say nah him be the director Ooni no small 💯 He’s our father

He no need gazette as per wetin he wan talk no Dey gazette😂. He say OONI no small😅. I think say e small ni😅. Na the usual way sha. Even snail go like act like reptile

And one thing be say we people of Oyo gree say we’re all from ife cos of oduduwa but una hate us gan Why that thing abeg E dey baffle me gan Ajeh ngbo Me go still come for olojo festival I be Yoruba man not just Oyo boy 🧏🏾♂️ I dey wait for when dem go use ife for movies sha

Ife means mystery. You fit make a movie about wetin you no know? Why dem no Dey use Jerusalem do movie? Nobody hates you; in fact, nobody cares about you. Your repulsive Adeyemi set all this in motion, and you continue to advance his divisive agenda. We won’t watch it.

Bro you’re pointless The only grace you have is that we all come from oduduwa if nt Una no get any history to talk about for this life Every history is from Alaafin down to the colonial era Bt I dey respect d ancestral stool Make e just dey like dat Oyo pass wetin u think

I no get any history but you claim your own origin is Ife. Is there any history that can be greater than your origin?😂. Oyo and half baked education😂. Instead of going to school, na mosque dem go Dey sleep

I’m a university graduate and I know how to argue more than you You’re just using pity card cos the only point you have is that we are from Ile ife and I’m not denying that but apart from that, why have you people contributed to the Yoruba culture ? Afi Enu lasan 😂

?? Call your ogas.

Ooni Sijuade Olubuse, atayeriyeri Adimula Ife Arole Oduduwa Olori Alaade Jigbini jigbini ba ati aku Oran nise faya to Oba nki o.

Lu wa ki o

Olori Alade Gbogbo 👑💯🤍 Oònirìsà❤️❤️❤️

Lu wa ki o

Make he play the gazette no Dey talk am for us through mouth lol 😂

Go school, you no go go.

I asked make he play the gazette that he told them to bring you said I don’t go to school lol And mind you onirisa is the oldest and the greatest of all the king in Yoruba land 💯

Cassette is different from Gazette. A gazette is an official government publication where laws, regulations, appointments, proclamations, notices, and other government decisions are formally published. Abeg try Dey comment wella make stick no land for your head. I’m sorry bro, I didn’t know you are a friendly.

Maybe you should reply the video you posted lol 😂

Chai. Olodo “downfalling” re o

Na why I dey always vex when this current Ooni dey go out anyhow, even to birthday parties. I'm not happy at all.

OONI Sijuwade was always out too. Even more than the present OONI while he was his age. Our monarchs stopped sitting at home since OONI Aderemi Atobatele

We are learning from our forbears ❤️

❤️

@grok who’s the man speaking

Who is he, sorry to ask !??

50th Sovereign of the Oodua Nation

Sijuade ooni Olubuse. Igbakeji orisa

Alase Orisa* not Igba keji
Похожие видео
Sensitive content
I had to roast this little girl. It’s the dramatic music for me. 😂
Amiri King
340,360 просмотров • 1 год назад


