Loading video...
Video Failed to Load
Oluwadolarz has done it again 😭😂😂
53,185 views • 6 months ago •via X (Twitter)
33 Comments

@emmy_duru This guy na bastard!. But TOPE don grow oo😹😹😹

I no know wetin dey give this Oluwadolraz inspo 😂

Since that day oluwadolarz have not come back to the house, I here his now in Lagos hustling

Our dearest oluwadolarz had kick the bucket 😂

Naso he leave ball kick bucket oo

Lol 😆

Tope don turn big boy 😄

The sounds of the ludo game cutting of stick dey gimme big man vibes

This boy don big oo😂😂

@Ivina18_ rate this content

Tope has grown up

Na only dis guy sabi this content of a thing

@eval_hub This boyyyy 😂😂🤦🏾♂️

Omo tope don grow o

Everybody tope don grow, mk him no grow again

😂😂😂😂😂 omo this on tap ooo

😭😭😭😂😂💔

Just dey go like that

Just Dey go jalingo like dat 😂

U no well o, I hope you know??

Ankara messsi Ankara messsi 😭😂

From hero to villain 😂

😂

Sometimes not every content should be created!

Omor u na no hear the beat nd rap 😂

That instrumental

This one kicked the bucket sha

Is this the same Tope we know ?? Cos omo he don Grow oo

Lol 😆 🤣

🤣🤣🤣🤣🤣🤣

Weyreyyyyyy agbayaaaa

Ankara Messi😂🤣

😂😀
