正在加载视频...
视频加载失败
OMAH LAY & DARKOO REALLY KEPT THIS BANGER FROM US 😭🔥
33 条评论

My ringtone that period

Them no dey like drop them banger hits

They released it nau

😭😪

They really surprised everyone with this one 😂🔥. Sometimes the best songs are the ones that come without too much noise or anticipation. Omah Lay and Darkoo clearly understood the assignment on this track.

They dropped it but was later removed from all display platforms

Whiskey - Darkoo, omah lay

We have already vibed to it when it was still relevant

Darkoo don notice say oil don finish for him head, na why she no update una about the song again 😂

Wtf is this omahlay verse 🥶🥶🥶

@darkoo and @Omah_Lay when are we getting it ?

Make dem jus delete that afro-rubblsh fl0p... oma-l@me & gbarkoo are already in their No-Hit Era... album don fl0p upon all the farming... now playing olodo uprising by dammy krane 🔥

Check this out 🔥

I swear Omah Lay de sing 😌🔥🥹🫂

THIS SONG HAS BEEN OUT FOR LONG NOW 💥🤍

Omg 😫

I have been believing darkoo is a woman before although it a partial believe now I confirmed it he is Man I gently watch the video twice and jump into conclusion cuzz nothing anyone fit tell me that she's not a Man, I focus on her chest no sign of bre@st I move to his waist nothing resemble woman's waist, this one na confirmed senior man

This song wey tooo sweet 🥹💜

Ah this one enter ooo 🔥 Omo this down wey i dy this period don really make me Missed a lot of sweet music 🙁💔

Is it not out?

Dem no drop am?

👍🏼✈️😹

E better as dem keep that afro-fl0p.... oma-l@me & gbarkoo fell 0ff; no hit, no tour, album don fl0p upon all the farming... now playing olodo uprising by dammy krane 🔥

Whiskey is out on all platforms nah

It was out for some time and I think it’s still on audiomack cos that’s where I regularly listen to it.

One of my favorites 🫡

I played this song that year it was out The song was taken down.. No dey sound like say na unreleased song

Omah lay whyyy😭😭

Mid

Omo dem drop come lock am...nnaeh

I just Dey laugh😊❤️

Song wey don tey kpa

1. Heaven baby 2. Sugarcane baby
