Загрузка видео...

Не удалось загрузить видео

На главную

🚨Omah Lay x Chloe Bailey 🔥

232,878 просмотров • 1 месяц назад •via X (Twitter)

Комментарии: 34

Фото профиля PROSPEE
PROSPEE1 месяц назад

Off this thing make you focus 😂

Фото профиля Mac-m
Mac-m1 месяц назад

They way he calmly call am 😂😂😂😂 just to say that thing

Фото профиля FC baby 🦅🦀 🕊️
FC baby 🦅🦀 🕊️1 месяц назад

Person wey don craze una think say na cruise 😭

Фото профиля ZARMANI😇🕊️
ZARMANI😇🕊️1 месяц назад

Person dey craze low-key Like play he don move on from clarity of mind

Фото профиля Wunna
Wunna1 месяц назад

E say off that thing make u focus 💯 😂😂

Фото профиля FRD
FRD1 месяц назад

Chloe Bailey working so hard , meanwhile trolls are on here dragging her for no reason, just sickening. Keep doing your thing Chloe,can’t wait to watch this 🇳🇬

Фото профиля Desmond Edward
Desmond Edward1 месяц назад

Everybody just wanna be Wiz so bad but guess what, u can't dats the irony

Фото профиля ragnar
ragnar1 месяц назад

This one don mad abi?😭😂

Фото профиля ENDY
ENDY1 месяц назад

E be like say Chloe Bailey too like portacourt boys 🥲

Фото профиля Mr Prolific
Mr Prolific1 месяц назад

DONT LET ME DOWN ‼️‼️‼️‼️💪

Фото профиля Chocomilo 😛
Chocomilo 😛1 месяц назад

I no trust this Omah lay with odogwu babe o 🤧

Фото профиля Stan.☻
Stan.☻1 месяц назад

This guy too beh, dey force aura and e dey make am look funny.

Фото профиля DAMIAN ❤️🦅
DAMIAN ❤️🦅1 месяц назад

Flop on arrival

Фото профиля Port Harcourt BILLIONAIRE 🙏
Port Harcourt BILLIONAIRE 🙏1 месяц назад

Ph to the fullest @Omah_Lay 😂😂

Фото профиля BreatheFashion👓✨️
BreatheFashion👓✨️1 месяц назад

We don’t want what happened with Bass to happen again oh

Фото профиля Ogbafia👿🦅
Ogbafia👿🦅1 месяц назад

So so Buna ex na him Dey like carry

Фото профиля Ikechukwuu16
Ikechukwuu161 месяц назад

His music.. nice rhythm, Nice collaboration, mehnn just chup 👊🏽🤍

Фото профиля Out of Contexttt…..
Out of Contexttt…..1 месяц назад

Please break his heart We need new good music 😩

Фото профиля Ăndre🦅
Ăndre🦅1 месяц назад

Motion na less

Фото профиля Afrobeats M0nster
Afrobeats M0nster1 месяц назад

Wetin ph boy do pH boy.... oma-l@me is already in his No-Hit Era alongside bombo-boy.... siri play olodo uprising by dammy krane 🔥

Фото профиля BreatheFashion👓✨️
BreatheFashion👓✨️1 месяц назад

Omah what with that hairstyle?

Фото профиля Dave John
Dave John1 месяц назад

Omah no even look fresh or healthy.

Фото профиля Make Out Hill 🐦‍🔥⃤⃟⃝🦅
Make Out Hill 🐦‍🔥⃤⃟⃝🦅1 месяц назад

I just Dey observe this Boyalone and Burna ex’s

Фото профиля X
X1 месяц назад

No hit , no fame

Фото профиля DaVe_HoMeY🌹💜
DaVe_HoMeY🌹💜1 месяц назад

Steez and composure wan wound my idolo 😅😹

Фото профиля MS_CBFW
MS_CBFW1 месяц назад

This is gon be so fkn good! Can’t wait

Фото профиля DEAN_KABZZY💜📉
DEAN_KABZZY💜📉1 месяц назад

He go come dey lie say him dey depressed 🤣

Фото профиля MONEYGOSAVEME OUTNOW!
MONEYGOSAVEME OUTNOW!1 месяц назад

Na woman way grind go stand beside great men

Фото профиля .
.1 месяц назад

Off this thing make you focus 🤣🤣

Фото профиля Mortal Sxvvy™
Mortal Sxvvy™1 месяц назад

how una dey hate on this guy sef una no real i swear

Фото профиля FC baby 🦅🦀 🕊️
FC baby 🦅🦀 🕊️1 месяц назад

This boy don start with gimmicks 💔

Фото профиля MÄŘCĒŁŁÖ 💀
MÄŘCĒŁŁÖ 💀1 месяц назад

Omah lay the biggest

Фото профиля AMAZING LUXURY WEARS
AMAZING LUXURY WEARS1 месяц назад

Make them cook something good ,nah perfect combo be this

Фото профиля Mister Sabi
Mister Sabi1 месяц назад

That last part 😂😂😂😂

Похожие видео