Video wird geladen...

Video konnte nicht geladen werden

Zur Startseite

🚨Omah Lay x Chloe Bailey 🔥

232,878 Aufrufe • vor 1 Monat •via X (Twitter)

34 Kommentare

Profilbild von PROSPEE
PROSPEEvor 1 Monat

Off this thing make you focus 😂

Profilbild von Mac-m
Mac-mvor 1 Monat

They way he calmly call am 😂😂😂😂 just to say that thing

Profilbild von FC baby 🦅🦀 🕊️
FC baby 🦅🦀 🕊️vor 1 Monat

Person wey don craze una think say na cruise 😭

Profilbild von ZARMANI😇🕊️
ZARMANI😇🕊️vor 1 Monat

Person dey craze low-key Like play he don move on from clarity of mind

Profilbild von Wunna
Wunnavor 1 Monat

E say off that thing make u focus 💯 😂😂

Profilbild von FRD
FRDvor 1 Monat

Chloe Bailey working so hard , meanwhile trolls are on here dragging her for no reason, just sickening. Keep doing your thing Chloe,can’t wait to watch this 🇳🇬

Profilbild von Desmond Edward
Desmond Edwardvor 1 Monat

Everybody just wanna be Wiz so bad but guess what, u can't dats the irony

Profilbild von ragnar
ragnarvor 1 Monat

This one don mad abi?😭😂

Profilbild von ENDY
ENDYvor 1 Monat

E be like say Chloe Bailey too like portacourt boys 🥲

Profilbild von Mr Prolific
Mr Prolificvor 1 Monat

DONT LET ME DOWN ‼️‼️‼️‼️💪

Profilbild von Chocomilo 😛
Chocomilo 😛vor 1 Monat

I no trust this Omah lay with odogwu babe o 🤧

Profilbild von Stan.☻
Stan.☻vor 1 Monat

This guy too beh, dey force aura and e dey make am look funny.

Profilbild von DAMIAN ❤️🦅
DAMIAN ❤️🦅vor 1 Monat

Flop on arrival

Profilbild von Port Harcourt BILLIONAIRE 🙏
Port Harcourt BILLIONAIRE 🙏vor 1 Monat

Ph to the fullest @Omah_Lay 😂😂

Profilbild von BreatheFashion👓✨️
BreatheFashion👓✨️vor 1 Monat

We don’t want what happened with Bass to happen again oh

Profilbild von Ogbafia👿🦅
Ogbafia👿🦅vor 1 Monat

So so Buna ex na him Dey like carry

Profilbild von Ikechukwuu16
Ikechukwuu16vor 1 Monat

His music.. nice rhythm, Nice collaboration, mehnn just chup 👊🏽🤍

Profilbild von Out of Contexttt…..
Out of Contexttt…..vor 1 Monat

Please break his heart We need new good music 😩

Profilbild von Ăndre🦅
Ăndre🦅vor 1 Monat

Motion na less

Profilbild von Afrobeats M0nster
Afrobeats M0nstervor 1 Monat

Wetin ph boy do pH boy.... oma-l@me is already in his No-Hit Era alongside bombo-boy.... siri play olodo uprising by dammy krane 🔥

Profilbild von BreatheFashion👓✨️
BreatheFashion👓✨️vor 1 Monat

Omah what with that hairstyle?

Profilbild von Dave John
Dave Johnvor 1 Monat

Omah no even look fresh or healthy.

Profilbild von Make Out Hill 🐦‍🔥⃤⃟⃝🦅
Make Out Hill 🐦‍🔥⃤⃟⃝🦅vor 1 Monat

I just Dey observe this Boyalone and Burna ex’s

Profilbild von X
Xvor 1 Monat

No hit , no fame

Profilbild von DaVe_HoMeY🌹💜
DaVe_HoMeY🌹💜vor 1 Monat

Steez and composure wan wound my idolo 😅😹

Profilbild von MS_CBFW
MS_CBFWvor 1 Monat

This is gon be so fkn good! Can’t wait

Profilbild von DEAN_KABZZY💜📉
DEAN_KABZZY💜📉vor 1 Monat

He go come dey lie say him dey depressed 🤣

Profilbild von MONEYGOSAVEME OUTNOW!
MONEYGOSAVEME OUTNOW!vor 1 Monat

Na woman way grind go stand beside great men

Profilbild von .
.vor 1 Monat

Off this thing make you focus 🤣🤣

Profilbild von Mortal Sxvvy™
Mortal Sxvvy™vor 1 Monat

how una dey hate on this guy sef una no real i swear

Profilbild von FC baby 🦅🦀 🕊️
FC baby 🦅🦀 🕊️vor 1 Monat

This boy don start with gimmicks 💔

Profilbild von MÄŘCĒŁŁÖ 💀
MÄŘCĒŁŁÖ 💀vor 1 Monat

Omah lay the biggest

Profilbild von AMAZING LUXURY WEARS
AMAZING LUXURY WEARSvor 1 Monat

Make them cook something good ,nah perfect combo be this

Profilbild von Mister Sabi
Mister Sabivor 1 Monat

That last part 😂😂😂😂

Ähnliche Videos