Loading video...
Video Failed to Load
🚨Omah Lay x Chloe Bailey 🔥
232,878 views • 1 month ago •via X (Twitter)
34 Comments

Off this thing make you focus 😂

They way he calmly call am 😂😂😂😂 just to say that thing

Person wey don craze una think say na cruise 😭

Person dey craze low-key Like play he don move on from clarity of mind

E say off that thing make u focus 💯 😂😂

Chloe Bailey working so hard , meanwhile trolls are on here dragging her for no reason, just sickening. Keep doing your thing Chloe,can’t wait to watch this 🇳🇬

Everybody just wanna be Wiz so bad but guess what, u can't dats the irony

This one don mad abi?😭😂

E be like say Chloe Bailey too like portacourt boys 🥲

DONT LET ME DOWN ‼️‼️‼️‼️💪

I no trust this Omah lay with odogwu babe o 🤧

This guy too beh, dey force aura and e dey make am look funny.

Flop on arrival

Ph to the fullest @Omah_Lay 😂😂

We don’t want what happened with Bass to happen again oh

So so Buna ex na him Dey like carry

His music.. nice rhythm, Nice collaboration, mehnn just chup 👊🏽🤍

Please break his heart We need new good music 😩

Motion na less

Wetin ph boy do pH boy.... oma-l@me is already in his No-Hit Era alongside bombo-boy.... siri play olodo uprising by dammy krane 🔥

Omah what with that hairstyle?

Omah no even look fresh or healthy.

I just Dey observe this Boyalone and Burna ex’s

No hit , no fame

Steez and composure wan wound my idolo 😅😹

This is gon be so fkn good! Can’t wait

He go come dey lie say him dey depressed 🤣

Na woman way grind go stand beside great men

Off this thing make you focus 🤣🤣

how una dey hate on this guy sef una no real i swear

This boy don start with gimmicks 💔

Omah lay the biggest

Make them cook something good ,nah perfect combo be this

That last part 😂😂😂😂

