正在加载视频...

视频加载失败

🚨Omah Lay x Chloe Bailey 🔥

232,878 次观看 • 1 个月前 •via X (Twitter)

34 条评论

PROSPEE 的头像
PROSPEE1 个月前

Off this thing make you focus 😂

Mac-m 的头像
Mac-m1 个月前

They way he calmly call am 😂😂😂😂 just to say that thing

FC baby 🦅🦀 🕊️ 的头像
FC baby 🦅🦀 🕊️1 个月前

Person wey don craze una think say na cruise 😭

ZARMANI😇🕊️ 的头像
ZARMANI😇🕊️1 个月前

Person dey craze low-key Like play he don move on from clarity of mind

Wunna 的头像
Wunna1 个月前

E say off that thing make u focus 💯 😂😂

FRD 的头像
FRD1 个月前

Chloe Bailey working so hard , meanwhile trolls are on here dragging her for no reason, just sickening. Keep doing your thing Chloe,can’t wait to watch this 🇳🇬

Desmond Edward 的头像
Desmond Edward1 个月前

Everybody just wanna be Wiz so bad but guess what, u can't dats the irony

ragnar 的头像
ragnar1 个月前

This one don mad abi?😭😂

ENDY 的头像
ENDY1 个月前

E be like say Chloe Bailey too like portacourt boys 🥲

Mr Prolific 的头像
Mr Prolific1 个月前

DONT LET ME DOWN ‼️‼️‼️‼️💪

Chocomilo 😛 的头像
Chocomilo 😛1 个月前

I no trust this Omah lay with odogwu babe o 🤧

Stan.☻ 的头像
Stan.☻1 个月前

This guy too beh, dey force aura and e dey make am look funny.

DAMIAN ❤️🦅 的头像
DAMIAN ❤️🦅1 个月前

Flop on arrival

Port Harcourt BILLIONAIRE 🙏 的头像
Port Harcourt BILLIONAIRE 🙏1 个月前

Ph to the fullest @Omah_Lay 😂😂

BreatheFashion👓✨️ 的头像
BreatheFashion👓✨️1 个月前

We don’t want what happened with Bass to happen again oh

Ogbafia👿🦅 的头像
Ogbafia👿🦅1 个月前

So so Buna ex na him Dey like carry

Ikechukwuu16 的头像
Ikechukwuu161 个月前

His music.. nice rhythm, Nice collaboration, mehnn just chup 👊🏽🤍

Out of Contexttt….. 的头像
Out of Contexttt…..1 个月前

Please break his heart We need new good music 😩

Ăndre🦅 的头像
Ăndre🦅1 个月前

Motion na less

Afrobeats M0nster 的头像
Afrobeats M0nster1 个月前

Wetin ph boy do pH boy.... oma-l@me is already in his No-Hit Era alongside bombo-boy.... siri play olodo uprising by dammy krane 🔥

BreatheFashion👓✨️ 的头像
BreatheFashion👓✨️1 个月前

Omah what with that hairstyle?

Dave John 的头像
Dave John1 个月前

Omah no even look fresh or healthy.

Make Out Hill 🐦‍🔥⃤⃟⃝🦅 的头像
Make Out Hill 🐦‍🔥⃤⃟⃝🦅1 个月前

I just Dey observe this Boyalone and Burna ex’s

X 的头像
X1 个月前

No hit , no fame

DaVe_HoMeY🌹💜 的头像
DaVe_HoMeY🌹💜1 个月前

Steez and composure wan wound my idolo 😅😹

MS_CBFW 的头像
MS_CBFW1 个月前

This is gon be so fkn good! Can’t wait

DEAN_KABZZY💜📉 的头像
DEAN_KABZZY💜📉1 个月前

He go come dey lie say him dey depressed 🤣

MONEYGOSAVEME OUTNOW! 的头像
MONEYGOSAVEME OUTNOW!1 个月前

Na woman way grind go stand beside great men

. 的头像
.1 个月前

Off this thing make you focus 🤣🤣

Mortal Sxvvy™ 的头像
Mortal Sxvvy™1 个月前

how una dey hate on this guy sef una no real i swear

FC baby 🦅🦀 🕊️ 的头像
FC baby 🦅🦀 🕊️1 个月前

This boy don start with gimmicks 💔

MÄŘCĒŁŁÖ 💀 的头像
MÄŘCĒŁŁÖ 💀1 个月前

Omah lay the biggest

AMAZING LUXURY WEARS 的头像
AMAZING LUXURY WEARS1 个月前

Make them cook something good ,nah perfect combo be this

Mister Sabi 的头像
Mister Sabi1 个月前

That last part 😂😂😂😂

相关视频