Loading video...
Video Failed to Load
omg Ayra starrr🥹
188,838 views • 1 month ago •via X (Twitter)
31 Comments

You dey go nau

We dey do everything to Arya Starr for this ends mehn. Be it listen to her music or goon to anything she post. Na we be the authentic fans for here.

No day post my babe abeg

She’s such a sweet soul ngl

Tbh I see celebrities especially the women as bad influence. There's nothing they don't do than sexualize themselves

@Moxielives Short gown squad.

@Khanstilldayy Her tots go too sweet sha

Who is Ayra star 🤔

Wetin be that?? I didn’t see any ass tho

She moves me man

Bro be careful, you got a girl leave her for me😏

STREAM HEAVEN BABY

@willinilli024 68,000

Too cute to be single

She bad make we no lie

She needs me in her life

Una really like bone cus weytin dey her body lol

@Khanstilldayy I’m hearing terry apala voice

Tooo Cute 🥹

That's my girl 🥹

My woman

i love her.

Fake bad girl

My queen Ayra Starr 🤯❤️

She no get stamina

Make I blow first I go marry her

My babe finer

💜

This is Nudity

Wetin She bring come now

You will just hear some song lyrics and just wonder how person dey sing this for 2026.
Related Videos
Ayra Starr singing to a Fan at Blast music Festival. 🥹🫶🏽
𝑨𝒚𝒓𝒂 𝑺𝒕𝒂𝒓𝒓 𝑼𝒑𝒅𝒂𝒕𝒆𝒔
11,636 views • 2 years ago
Megaaa Powerrr Starrr is Here ❤️🔥 #ChiruthaForChampion
Trends RamCharan ™
27,128 views • 9 months ago
