Sensitive content
This media may contain sensitive content.
Video wird geladen...
Video konnte nicht geladen werden
Omg Fear some men๐๐
27,071 Aufrufe โข vor 11 Monaten โขvia X (Twitter)
10 Kommentare

Fear women

I never see any video wey make sense wey this song dey.

When you had nothing didn't he stand by you? the time he had nothing what did you have?

If you like continue dey do hookup low key you think say him no know? Dey go fir house parties dey call am wetin you like, once bro make am him go find better fit himself

Stood by him when he had nothing like say the something wey him get u follow contribute

she might have done something to him to warrant this,men aren't naturally evil

You stand by him when he as nothing ๐.... What about your own life? omo two broke people stay with each other ni oo, one put in more work and the other put in what abeg?

Awwwwwwww Itโs so touchinggggggg

You dey stand by person wey put you for em house? Omo these girls be feeling funky. Nah em fit dey responsible for your feeding throughout your stay with Him๐ซฉ๐ซฉ๐ซฉ

Men too evil
รhnliche Videos
Sensitive content
OMG Priscary ๐ญ๐๐ #PerfectMatchXtra #PriscaryPrincilla
Selly
851,504 Aufrufe โข vor 1 Monat
