Sensitive content

This media may contain sensitive content.

Loading video...

Video Failed to Load

Go Home

Omg Fear some men๐Ÿ’”๐Ÿ’”

27,071 views โ€ข 1 year ago โ€ขvia X (Twitter)

10 Comments

Number One๐Ÿฅ‡'s profile picture
Number One๐Ÿฅ‡1 year ago

Fear women

TohLuh Turtle's profile picture
TohLuh Turtle1 year ago

I never see any video wey make sense wey this song dey.

Luqman's profile picture
Luqman1 year ago

When you had nothing didn't he stand by you? the time he had nothing what did you have?

Nzelu07's profile picture
Nzelu071 year ago

If you like continue dey do hookup low key you think say him no know? Dey go fir house parties dey call am wetin you like, once bro make am him go find better fit himself

WEBSTER๐Ÿ“š's profile picture
WEBSTER๐Ÿ“š1 year ago

Stood by him when he had nothing like say the something wey him get u follow contribute

Badman's profile picture
Badman1 year ago

she might have done something to him to warrant this,men aren't naturally evil

OlA of LekHaN โค๐Ÿ’š๐Ÿ‰๐Ÿ˜'s profile picture
OlA of LekHaN โค๐Ÿ’š๐Ÿ‰๐Ÿ˜1 year ago

You stand by him when he as nothing ๐Ÿ˜‚.... What about your own life? omo two broke people stay with each other ni oo, one put in more work and the other put in what abeg?

Teeboi's profile picture
Teeboi1 year ago

Awwwwwwww Itโ€™s so touchinggggggg

CHARACTER๐Ÿฅฟ๐Ÿ‘ ๐Ÿงข's profile picture
CHARACTER๐Ÿฅฟ๐Ÿ‘ ๐Ÿงข1 year ago

You dey stand by person wey put you for em house? Omo these girls be feeling funky. Nah em fit dey responsible for your feeding throughout your stay with Him๐Ÿซฉ๐Ÿซฉ๐Ÿซฉ

Big Baby๐ŸŒšโค๏ธ's profile picture
Big Baby๐ŸŒšโค๏ธ1 year ago

Men too evil

Related Videos