Video yükleniyor...
Video Yüklenemedi
Omg! “Na scra” inside my Lexus hit different 😭🥹
260,200 görüntüleme • 1 ay önce •via X (Twitter)
29 Yorum

Omo you go later scra oosha no let that toto scra😒😹😹😹😹..

Sha dey look road make your life no go scra

Before you buy this Lexus your toto go don do gbim😂😂

Omo I hear say na thief you draw for body

Person no suppose keep this one as girlfriend oooo 😹😹😹😹 na real bad luck

😂

Ivana fit guide pass me o 🤔

Congrat

I feel say them theif am for u

De try use AC nah woman you be

Wetting Dey sup

Talk true, who buyam for you???🙄

I love you 08074162027

Hope no be thief your bf thief this car ? Cause I hear say him move phones oo

Demko turn uu to basket soon

Omo money too good o, 🤗 poor man pikin dey see something wallahi 😳

She a 10 🌹♥️ @etienomartin

Carry the Lexus jah 😂😂

Abeg come carry me go school nah

Like new car no get Ac??, or you no fit afford fuel??

You ugly asf tf

Wetin your hand Dey do for my yansh 😂😂

Ok 👍

Please i need ur help for school 🙏 Any amount sis 9131788038 Opay

Mamaaa

🥰🥰🥰

Omo you Fine oo Please can you be my girlfriend please

Fine girl do me small thing na??

She's back 🥰
Benzer Videolar
Sensitive content
Na scra 🦖🔥🪐
Famouspluto
225,962 görüntüleme • 1 yıl önce
