Video wird geladen...
Video konnte nicht geladen werden
Omg! This is so romantic 🤭🥹
25,470 Aufrufe • vor 17 Tagen •via X (Twitter)
33 Kommentare

Since you find this as a romantic stuff, God will let your son be in a same condition also once you give birth.

This one done go

na where them dey see you make man dey do rubbish for you

In her head, I don finally catch a Mumu Man 😂😂💔

Una dey mad 😡

You better release that guy from that bondage you fix him with Ur mumu otumokpor 😎

I pray all the guys in your family grow up to be like him 🙏🙏🙏😊

Na only when men the mumu Be romantic for Una eyes

Not for Ashawos

This one na stage 1 Stage 2, he go start to dey wash undies😂 Stage 3, you go dey see him for kitchen with apron for hin neck😂 Omoh…

I feel like he’s just happy the not pregnant 😂💔

@Global__Man

Wuna go say e romantic wait make e happen, na simp she go later call am

Better release this boy from that charm way uh take hold am unless go no go forgive oh!🦻

This one naw really Mumu sha

I find it tacky o but that’s me sha

Stupidity

Ok una dey fall my hands some men

Just a bitch Nigga ☹️ there’s nothing romantic about it.

Okay yy

I go slap the period comot for her body because what’s all this rubbish 😂

You and the man join they craze

Have your man done it for you?

Which kind pata be this😹😹

If you won check am na last born

Person wen you go soon fix pipe for he yansh.

All of una don mad

Ogun kill this man

@grok a young boy who fixes pad for his girlfriend during her monthly flow,is a fool or what?

If I do am make I kpai

You told your man or your fellow woman....na man you de video so clowns

God forbid! Emi ko moyee 🙆🏼

Sign of a finished boi dis one never be man ooh

