Загрузка видео...

Не удалось загрузить видео

На главную

Omg! This is so romantic 🤭🥹

25,470 просмотров • 25 дней назад •via X (Twitter)

Комментарии: 33

Фото профиля Ade
Ade25 дней назад

Since you find this as a romantic stuff, God will let your son be in a same condition also once you give birth.

Фото профиля Mr B£N
Mr B£N25 дней назад

This one done go

Фото профиля FEMI4k
FEMI4k24 дней назад

na where them dey see you make man dey do rubbish for you

Фото профиля TMMEceo💎💎
TMMEceo💎💎24 дней назад

In her head, I don finally catch a Mumu Man 😂😂💔

Фото профиля OBATA'OSU SHANI
OBATA'OSU SHANI24 дней назад

Una dey mad 😡

Фото профиля Ebube Dike
Ebube Dike24 дней назад

You better release that guy from that bondage you fix him with Ur mumu otumokpor 😎

Фото профиля BAD GUY🇬🇭
BAD GUY🇬🇭24 дней назад

I pray all the guys in your family grow up to be like him 🙏🙏🙏😊

Фото профиля INOGETJOY
INOGETJOY25 дней назад

Na only when men the mumu Be romantic for Una eyes

Фото профиля OMO WHITE 🐻‍❄️
OMO WHITE 🐻‍❄️24 дней назад

Not for Ashawos

Фото профиля B!G SAM
B!G SAM24 дней назад

This one na stage 1 Stage 2, he go start to dey wash undies😂 Stage 3, you go dey see him for kitchen with apron for hin neck😂 Omoh…

Фото профиля Stanlee Wolfe
Stanlee Wolfe25 дней назад

I feel like he’s just happy the not pregnant 😂💔

Фото профиля 🎀Nina🎀📊
🎀Nina🎀📊25 дней назад

@Global__Man

Фото профиля 𝚃𝙾𝚁𝙸
𝚃𝙾𝚁𝙸24 дней назад

Wuna go say e romantic wait make e happen, na simp she go later call am

Фото профиля VICTORIA🥵
VICTORIA🥵24 дней назад

Better release this boy from that charm way uh take hold am unless go no go forgive oh!🦻

Фото профиля Confido mil
Confido mil24 дней назад

This one naw really Mumu sha

Фото профиля Mariah
Mariah24 дней назад

I find it tacky o but that’s me sha

Фото профиля Olayinka Olaleye
Olayinka Olaleye24 дней назад

Stupidity

Фото профиля Jeffery Oviemuno
Jeffery Oviemuno24 дней назад

Ok una dey fall my hands some men

Фото профиля jamR
jamR24 дней назад

Just a bitch Nigga ☹️ there’s nothing romantic about it.

Фото профиля Musty Crypto Flow
Musty Crypto Flow24 дней назад

Okay yy

Фото профиля SM💨 with Menduza🚚🍁🍀💨🍃🌱🪴
SM💨 with Menduza🚚🍁🍀💨🍃🌱🪴25 дней назад

I go slap the period comot for her body because what’s all this rubbish 😂

Фото профиля Lord consequence
Lord consequence24 дней назад

You and the man join they craze

Фото профиля Paul Chris
Paul Chris25 дней назад

Have your man done it for you?

Фото профиля 𝓣𝓮𝓼𝓼𝓪🥀
𝓣𝓮𝓼𝓼𝓪🥀24 дней назад

Which kind pata be this😹😹

Фото профиля Bankee
Bankee24 дней назад

If you won check am na last born

Фото профиля comedian kpomo professor
comedian kpomo professor25 дней назад

Person wen you go soon fix pipe for he yansh.

Фото профиля Casino 🎲
Casino 🎲24 дней назад

All of una don mad

Фото профиля Tobee Breezy
Tobee Breezy25 дней назад

Ogun kill this man

Фото профиля LOVE KILL'S 💯💔
LOVE KILL'S 💯💔24 дней назад

@grok a young boy who fixes pad for his girlfriend during her monthly flow,is a fool or what?

Фото профиля I WILL VISIT U🐢🇧🇷 🇨🇳
I WILL VISIT U🐢🇧🇷 🇨🇳25 дней назад

If I do am make I kpai

Фото профиля Efemena otobo
Efemena otobo25 дней назад

You told your man or your fellow woman....na man you de video so clowns

Фото профиля HERITAGE🇳🇬
HERITAGE🇳🇬25 дней назад

God forbid! Emi ko moyee 🙆🏼

Фото профиля Jack
Jack24 дней назад

Sign of a finished boi dis one never be man ooh

Похожие видео