Video wird geladen...
Video konnte nicht geladen werden
Omo 2Face wicked o.๐ญ๐ญ
40 Kommentare

Ah, this song fr t remix,? Bro still feature 2face after e don knock am for head๐คฃ๐

You don see am so bro.

It's obvious this was a freestyle

2face himself said in an interview that he did โAll of Youโ remix but Davido didnโt approve it.

It seems Iโm the only that likes the 2 face verse. Thatโs prime 2 face vibe. Reminds me of his verses in Enter the Place where heโs featured by Sound Sultan.(RIP)

Davido too dey carry body, after una go say he humble, better verse when OG give am he nor gree drop am, heโs humble my foot. Mtchew

Because heโs humble make he accept everything when dem give am, be it bad or not ๐คฆโโ๏ธ guy use ur head o.

See mind oo E still feature 2baba ๐น๐

Levels Dey bro

Na freestyleโฆ he for kill the song if to say he calm down wrote the lyrics

2baba is the greatest lyricist Africa has ever produced. He can show up on any genre and not loose his style. Go back to his songs and listen properly. โ๐พ

2face verse no match to watin Davido Dey sing for the song 2face Dey sing of point

If na you be OBO , you go approve this thing?๐๐๐

No be 2 face be that , this one na 5 face

Baba no use clear eyes sing this Gbedu Walahi ๐คฃ

๐๐๐ shey 2baba don gbeff ni?

No artiste smoke weed reach this 2face guy but na lowkey. See as baba high enter studio dey freestyle ๐

This is nice ๐ฅ

Is not up to standard

Sounded weird on the first listen but omo you will start liking it after 10 listens

Wetin 2baba dey on? Itโs as if he was crying while singing

Firstly , All of you doesnโt have a remix . Secondly 2baba no Dey jonze feature like this .

Na who you dey call Tuface be this... Lmao This is one of his songs. Sounds like Tuface

2baba no get miss. All this gen z dey yan dust

Make Una the talk true sometimes abeg wetin be this ๐

2face wan spoil Obo career e nor gree ๐คฃ๐คฃ

That's not TUFACE. that is Sean Odisi. He did a cover to all of you .. Guy sounds like Tuface... Just go online and search for SEAN Odisi... You will see his songs

2baba for just cool down rewrite this Verse, I see so many potentials in it

This is why I some Nigerians don't listen to Nigerian music. I no hear anything him talk.

2baba don go smoke hin cheap igbo before he jump on the song ๐

This is hit oo,

And I like this remix o๐ค

The Greatest of all time. Argue with a wall

I sure say when 2baba write this remix him and Anie been get issue cause this is rubbish

e wan collect the sound for him hand lol

When una ready una GO TALK TRUE! Anyone who rates and knows 2face would know that this is a wacked verse from him. ๐คฆ๐ฟ This is way below par for someone like 2face. Davido knows why he dumped this rubbish noise 2face gave him.

The picture you are even using is 2face song ft bridget Kelly. Song name is let somebody love you. My guy go boil beans. Fake people

Who go help us leak dat psquare ft davido I hear say dat jam maddddd

E no suppose pay 2baba for this remix

Itโs so funny non of you listened to this remix when it came out, thatโs not 2face, check it out please
รhnliche Videos
Sensitive content
Omo some girls get wicked yansh ajeh๐ญ
Omo Kogi (Yagba) ๐
62,719 Aufrufe โข vor 5 Tagen
