Загрузка видео...

Не удалось загрузить видео

На главную

Omo 2Face wicked o.😭😭

474,631 просмотров • 3 месяцев назад •via X (Twitter)

Комментарии: 40

Фото профиля HAIER😡😂
HAIER😡😂3 месяцев назад

Ah, this song fr t remix,? Bro still feature 2face after e don knock am for head🤣💔

Фото профиля HONOURIS 👑
HONOURIS 👑3 месяцев назад

You don see am so bro.

Фото профиля He who Remains 🦹🏾‍♂️
He who Remains 🦹🏾‍♂️3 месяцев назад

It's obvious this was a freestyle

Фото профиля HONOURIS 👑
HONOURIS 👑3 месяцев назад

2face himself said in an interview that he did ‘All of You’ remix but Davido didn’t approve it.

Фото профиля O’Novo
O’Novo3 месяцев назад

It seems I’m the only that likes the 2 face verse. That’s prime 2 face vibe. Reminds me of his verses in Enter the Place where he’s featured by Sound Sultan.(RIP)

Фото профиля KING DAVID
KING DAVID3 месяцев назад

Davido too dey carry body, after una go say he humble, better verse when OG give am he nor gree drop am, he’s humble my foot. Mtchew

Фото профиля HONOURIS 👑
HONOURIS 👑3 месяцев назад

Because he’s humble make he accept everything when dem give am, be it bad or not 🤦‍♂️ guy use ur head o.

Фото профиля sure Boy 30BG
sure Boy 30BG3 месяцев назад

See mind oo E still feature 2baba 😹🐐

Фото профиля HONOURIS 👑
HONOURIS 👑3 месяцев назад

Levels Dey bro

Фото профиля Ola 🇳🇬
Ola 🇳🇬3 месяцев назад

Na freestyle… he for kill the song if to say he calm down wrote the lyrics

Фото профиля emanoN🇨🇩🇮🇷🇵🇸🇸🇩🇷🇺🇬🇭🇳🇬🇬🇧🇿🇦IKENGA
emanoN🇨🇩🇮🇷🇵🇸🇸🇩🇷🇺🇬🇭🇳🇬🇬🇧🇿🇦IKENGA3 месяцев назад

2baba is the greatest lyricist Africa has ever produced. He can show up on any genre and not loose his style. Go back to his songs and listen properly. ✌🏾

Фото профиля lobistars father-in-law 🇳🇬
lobistars father-in-law 🇳🇬3 месяцев назад

2face verse no match to watin Davido Dey sing for the song 2face Dey sing of point

Фото профиля Aikou Fan Page
Aikou Fan Page3 месяцев назад

If na you be OBO , you go approve this thing?😂😂😂

Фото профиля Trobulizer
Trobulizer3 месяцев назад

No be 2 face be that , this one na 5 face

Фото профиля Bodmahn 🔥🔥🔥
Bodmahn 🔥🔥🔥3 месяцев назад

Baba no use clear eyes sing this Gbedu Walahi 🤣

Фото профиля Prospero Grams
Prospero Grams3 месяцев назад

😂😂😂 shey 2baba don gbeff ni?

Фото профиля MAN & WIFE
MAN & WIFE3 месяцев назад

No artiste smoke weed reach this 2face guy but na lowkey. See as baba high enter studio dey freestyle 😂

Фото профиля Ai
Ai3 месяцев назад

This is nice 🔥

Фото профиля HONOURIS 👑
HONOURIS 👑3 месяцев назад

Is not up to standard

Фото профиля Kolawole
Kolawole3 месяцев назад

Sounded weird on the first listen but omo you will start liking it after 10 listens

Фото профиля Papa Emrys
Papa Emrys3 месяцев назад

Wetin 2baba dey on? It’s as if he was crying while singing

Фото профиля Solar & Inverter Plug/ Ade
Solar & Inverter Plug/ Ade3 месяцев назад

Firstly , All of you doesn’t have a remix . Secondly 2baba no Dey jonze feature like this .

Фото профиля EGBON MADUEKE 🎯
EGBON MADUEKE 🎯3 месяцев назад

Na who you dey call Tuface be this... Lmao This is one of his songs. Sounds like Tuface

Фото профиля kellee🚀
kellee🚀3 месяцев назад

2baba no get miss. All this gen z dey yan dust

Фото профиля JustDAV
JustDAV3 месяцев назад

Make Una the talk true sometimes abeg wetin be this 😂

Фото профиля GojoOfXau
GojoOfXau3 месяцев назад

2face wan spoil Obo career e nor gree 🤣🤣

Фото профиля EGBON MADUEKE 🎯
EGBON MADUEKE 🎯3 месяцев назад

That's not TUFACE. that is Sean Odisi. He did a cover to all of you .. Guy sounds like Tuface... Just go online and search for SEAN Odisi... You will see his songs

Фото профиля Kelechukwu
Kelechukwu3 месяцев назад

2baba for just cool down rewrite this Verse, I see so many potentials in it

Фото профиля 6LACKEDET
6LACKEDET3 месяцев назад

This is why I some Nigerians don't listen to Nigerian music. I no hear anything him talk.

Фото профиля WYREROZAY
WYREROZAY3 месяцев назад

2baba don go smoke hin cheap igbo before he jump on the song 😂

Фото профиля Dotun
Dotun3 месяцев назад

This is hit oo,

Фото профиля Omo Iya Ila
Omo Iya Ila3 месяцев назад

And I like this remix o🤗

Фото профиля Easy🇳🇬
Easy🇳🇬3 месяцев назад

The Greatest of all time. Argue with a wall

Фото профиля Don_Devvs
Don_Devvs3 месяцев назад

I sure say when 2baba write this remix him and Anie been get issue cause this is rubbish

Фото профиля HNA
HNA3 месяцев назад

e wan collect the sound for him hand lol

Фото профиля MadeInThe9ti80s
MadeInThe9ti80s3 месяцев назад

When una ready una GO TALK TRUE! Anyone who rates and knows 2face would know that this is a wacked verse from him. 🤦🏿 This is way below par for someone like 2face. Davido knows why he dumped this rubbish noise 2face gave him.

Фото профиля Baba AGBA
Baba AGBA3 месяцев назад

The picture you are even using is 2face song ft bridget Kelly. Song name is let somebody love you. My guy go boil beans. Fake people

Фото профиля Patronize what im selling 👏🏿
Patronize what im selling 👏🏿3 месяцев назад

Who go help us leak dat psquare ft davido I hear say dat jam maddddd

Фото профиля Hamzi
Hamzi3 месяцев назад

E no suppose pay 2baba for this remix

Фото профиля Smartboy_Miller Quan💕👑
Smartboy_Miller Quan💕👑3 месяцев назад

It’s so funny non of you listened to this remix when it came out, that’s not 2face, check it out please

Похожие видео