Video yükleniyor...

Video Yüklenemedi

Ana Sayfaya Dön

Omo 2Face wicked o.😭😭

474,631 görüntüleme • 3 ay önce •via X (Twitter)

40 Yorum

HAIER😡😂 profil fotoğrafı
HAIER😡😂3 ay önce

Ah, this song fr t remix,? Bro still feature 2face after e don knock am for head🤣💔

HONOURIS 👑 profil fotoğrafı
HONOURIS 👑3 ay önce

You don see am so bro.

He who Remains 🦹🏾‍♂️ profil fotoğrafı
He who Remains 🦹🏾‍♂️3 ay önce

It's obvious this was a freestyle

HONOURIS 👑 profil fotoğrafı
HONOURIS 👑3 ay önce

2face himself said in an interview that he did ‘All of You’ remix but Davido didn’t approve it.

O’Novo profil fotoğrafı
O’Novo3 ay önce

It seems I’m the only that likes the 2 face verse. That’s prime 2 face vibe. Reminds me of his verses in Enter the Place where he’s featured by Sound Sultan.(RIP)

KING DAVID profil fotoğrafı
KING DAVID3 ay önce

Davido too dey carry body, after una go say he humble, better verse when OG give am he nor gree drop am, he’s humble my foot. Mtchew

HONOURIS 👑 profil fotoğrafı
HONOURIS 👑3 ay önce

Because he’s humble make he accept everything when dem give am, be it bad or not 🤦‍♂️ guy use ur head o.

sure Boy 30BG profil fotoğrafı
sure Boy 30BG3 ay önce

See mind oo E still feature 2baba 😹🐐

HONOURIS 👑 profil fotoğrafı
HONOURIS 👑3 ay önce

Levels Dey bro

Ola 🇳🇬 profil fotoğrafı
Ola 🇳🇬3 ay önce

Na freestyle… he for kill the song if to say he calm down wrote the lyrics

emanoN🇨🇩🇮🇷🇵🇸🇸🇩🇷🇺🇬🇭🇳🇬🇬🇧🇿🇦IKENGA profil fotoğrafı
emanoN🇨🇩🇮🇷🇵🇸🇸🇩🇷🇺🇬🇭🇳🇬🇬🇧🇿🇦IKENGA3 ay önce

2baba is the greatest lyricist Africa has ever produced. He can show up on any genre and not loose his style. Go back to his songs and listen properly. ✌🏾

lobistars father-in-law 🇳🇬 profil fotoğrafı
lobistars father-in-law 🇳🇬3 ay önce

2face verse no match to watin Davido Dey sing for the song 2face Dey sing of point

Aikou Fan Page profil fotoğrafı
Aikou Fan Page3 ay önce

If na you be OBO , you go approve this thing?😂😂😂

Trobulizer profil fotoğrafı
Trobulizer3 ay önce

No be 2 face be that , this one na 5 face

Bodmahn 🔥🔥🔥 profil fotoğrafı
Bodmahn 🔥🔥🔥3 ay önce

Baba no use clear eyes sing this Gbedu Walahi 🤣

Prospero Grams profil fotoğrafı
Prospero Grams3 ay önce

😂😂😂 shey 2baba don gbeff ni?

MAN & WIFE profil fotoğrafı
MAN & WIFE3 ay önce

No artiste smoke weed reach this 2face guy but na lowkey. See as baba high enter studio dey freestyle 😂

Ai profil fotoğrafı
Ai3 ay önce

This is nice 🔥

HONOURIS 👑 profil fotoğrafı
HONOURIS 👑3 ay önce

Is not up to standard

Kolawole profil fotoğrafı
Kolawole3 ay önce

Sounded weird on the first listen but omo you will start liking it after 10 listens

Papa Emrys profil fotoğrafı
Papa Emrys3 ay önce

Wetin 2baba dey on? It’s as if he was crying while singing

Solar & Inverter Plug/ Ade profil fotoğrafı
Solar & Inverter Plug/ Ade3 ay önce

Firstly , All of you doesn’t have a remix . Secondly 2baba no Dey jonze feature like this .

EGBON MADUEKE 🎯 profil fotoğrafı
EGBON MADUEKE 🎯3 ay önce

Na who you dey call Tuface be this... Lmao This is one of his songs. Sounds like Tuface

kellee🚀 profil fotoğrafı
kellee🚀3 ay önce

2baba no get miss. All this gen z dey yan dust

JustDAV profil fotoğrafı
JustDAV3 ay önce

Make Una the talk true sometimes abeg wetin be this 😂

GojoOfXau profil fotoğrafı
GojoOfXau3 ay önce

2face wan spoil Obo career e nor gree 🤣🤣

EGBON MADUEKE 🎯 profil fotoğrafı
EGBON MADUEKE 🎯3 ay önce

That's not TUFACE. that is Sean Odisi. He did a cover to all of you .. Guy sounds like Tuface... Just go online and search for SEAN Odisi... You will see his songs

Kelechukwu profil fotoğrafı
Kelechukwu3 ay önce

2baba for just cool down rewrite this Verse, I see so many potentials in it

6LACKEDET profil fotoğrafı
6LACKEDET3 ay önce

This is why I some Nigerians don't listen to Nigerian music. I no hear anything him talk.

WYREROZAY profil fotoğrafı
WYREROZAY3 ay önce

2baba don go smoke hin cheap igbo before he jump on the song 😂

Dotun profil fotoğrafı
Dotun3 ay önce

This is hit oo,

Omo Iya Ila profil fotoğrafı
Omo Iya Ila3 ay önce

And I like this remix o🤗

Easy🇳🇬 profil fotoğrafı
Easy🇳🇬3 ay önce

The Greatest of all time. Argue with a wall

Don_Devvs profil fotoğrafı
Don_Devvs3 ay önce

I sure say when 2baba write this remix him and Anie been get issue cause this is rubbish

HNA profil fotoğrafı
HNA3 ay önce

e wan collect the sound for him hand lol

MadeInThe9ti80s profil fotoğrafı
MadeInThe9ti80s3 ay önce

When una ready una GO TALK TRUE! Anyone who rates and knows 2face would know that this is a wacked verse from him. 🤦🏿 This is way below par for someone like 2face. Davido knows why he dumped this rubbish noise 2face gave him.

Baba AGBA profil fotoğrafı
Baba AGBA3 ay önce

The picture you are even using is 2face song ft bridget Kelly. Song name is let somebody love you. My guy go boil beans. Fake people

Patronize what im selling 👏🏿 profil fotoğrafı
Patronize what im selling 👏🏿3 ay önce

Who go help us leak dat psquare ft davido I hear say dat jam maddddd

Hamzi profil fotoğrafı
Hamzi3 ay önce

E no suppose pay 2baba for this remix

Smartboy_Miller Quan💕👑 profil fotoğrafı
Smartboy_Miller Quan💕👑3 ay önce

It’s so funny non of you listened to this remix when it came out, that’s not 2face, check it out please

Benzer Videolar

Omo some girls get wicked yansh ajeh😭
0:59

Sensitive content

Omo some girls get wicked yansh ajeh😭

Omo Kogi (Yagba) 🌍

62,719 görüntüleme • 5 gün önce