Загрузка видео...
Не удалось загрузить видео
Omo as it should be o😂😂😂😂
42,047 просмотров • 14 дней назад •via X (Twitter)
Комментарии: 28

Na so one be tell me she is not interested, I just archive her DM 5 days later we see for street she stop me that why do I stop replying that I wasn’t man enough to convince her decision to my own aim I laugh till tears comot my eye. 2024 then me wey be say na ass I see😂

She dey mayanwu

"Una plemty inside life na"

Alani.... ankara green re da?

I walk away immediately. Give your number if you want or go

Werey ni man yi 😂😂😂.

She wan stress Alani 😂

🤣🤣

I said this to someone too 🤣.

Washere

😭😭😭😭😂😂😂😂😂😂

Una plenty inside life na 😂

Too much

Just lol 😂

😂😂😂😂😂

No long story

At all

🤣🤣🤣🤣

081645678910

😆 🤣 😂 😹

E por ninu aye 😂

Jace you no fi epon lo on the first encounter I’m shocked. Be like say you don dey do better

Lol 😆 this is funny asf 🤣😂.

Ko sáyé jare

Make I begin blow grammar + time wasting on top shima Lailai

Kosi time at all

😂😂😂

Boboyi 😂
