Video yükleniyor...
Video Yüklenemedi
Omo dangerous people dey live among us oh 😂😭
3,184,737 görüntüleme • 1 ay önce •via X (Twitter)
56 Yorum

This one no be human again… tongue of steel spaghetti still dey smoke and e dey finish am like cold garri

I swear😂😂

@DurkioWiz The guy wan chop am finish as e dey hot like that

@DurkioWiz Na mad man😂

How did he eat that kind of hot food

Some people are build different

This one too na human being

Na wild dog😂😂

Watching games like this gives me good chills for real. I see young people with pure love sharing a good laugh. These moments are the ones you grow up to always rewatch with joy. I know it’s content but, but this is will remain with them for long. 🥹🥰🥰

No lies

I know it’s all games ànd fun but this person is genuinely hungry 😭😭😂

Na from zoo he comot from 😂

Na once I shout ahh "Dangerous species of werey living amongst us🤣

Omo I Taya 😂😂

The thing no dey sting dem?

Even an animal shouldn't eat this way😩

This guy must have chillers in his blood ! wtf .

Very chill cooler😂

Jesus Christ

Bros some people dangerous 😂

I call them league of extraordinary guys

😂😂

This person is demonic. There is a demon known as "Ukobach" and he is the demon tasked with maintaining Hell's fires and boiling oil, giving him complete immunity to extreme heat and hot food. This guy is possessed.

This is not real. Ah ah! This one shock me o.

And the food is hot ooo

As e Dey hot 🥵

Na so I wan take chop you😂🌝

If you chop me like this weitin go come remain ?🌝

😈😈😈

Bro look at the steam from that food!!! That guy is not normal 😭

God abeg o wetin be this

Na very crazy behavior be this 😂😂

That food is hot o

@sammie_boi20 The guy na fire lord

WTF!!! Easyyyyyyyyy bro!!!!

Bro na vampire😂😂

what the actual fuck

@its_preyay No be animal??

@its_preyay Omo this kind behavior na something else😩😂

This is not humanly possible 😭😂😂

I dey blow that spag on him behalf 😭

Food that you going to share with other people ooo ewww

I used to have a roommate in Unilag. Femi, Mariere A204 in 2019 That guy dey chop directly from pot wey dey on fire

I no Dey believe my eyes . Na so be this 😂😂😂😂😭😭😭😭

Greed

God: I want to bless you abundantly, can you handle it? Me:

Who's the owner of this wolf😭😂😂😭

How is this physically position?? The amount the consumed! The time! The heat of the food! In that position! With his bare hands! Tf

What do we call this?

You sure say this guy no dey among shedrach, Meshach and Abednego for that fire?😂

This guy here is not human please 😭😭🥺

Bro is something else 😂😂💀

And is very hot brrrrr😢😂😂🤦♂️

😂😂💀

No tell me say this guy just summarize hot spag

@ophishialrex He deserved that slap
Benzer Videolar
Omo people wey dey act movie dey enjoy o😲 see Timini na 😂😂🌚
Cleverly 💐
520,140 görüntüleme • 6 ay önce
Sensitive content
Omo see hot body wey Hijab dey cover, she de risk her marriage just to entertain us 😭😂
Gemini
866,625 görüntüleme • 8 ay önce
