Loading video...
Video Failed to Load
Omo e be this Wizmid no sabi Wizkid lyrics o๐๐
142,845 views โข 2 months ago โขvia X (Twitter)
35 Comments

Be like this one just dey realise say dem don scam am๐

๐๐๐๐๐ Gucci help me catch this guy na

I go try ๐

I go too mend am ๐

Wizzyberry seeing this post ๐ญ

The lookalike dey accurate small, but the lyrics dey on vacation. ๐๐ญ

@supastardjsdon Na Wizmid pack crowd like this? ๐

See as that kele dey look am like say "e be like say something dey worry this one" ๐๐

Omo make Una help me find this guy ๐ญ๐ญ๐ญ๐ญ๐ญ

This one Na the portable version ๐ญ

Egbon just dey shake head like alligator. Wizmid indeed๐คฃ

If them never catch one of this Agege Wizkid them no go rest ๐๐๐๐

Make them slap ๐ that clown ๐คก comot for stage jor๐

If you canโt book the real Big wiz kindly go for the Temu Wizkid. ๐

The crowd don tire for am sef ๐

Wetin do his neck ๐

this guy deserves to be slapped.. whats this?๐คฃ

Wizkid needs to sue for impersonation ๐ญ๐ญ๐ญ

At all ๐ e dey use steez wound the performance ๐คฃ๐๐ญ

๐๐

๐๐๐คฃ dis one use Terri lyrics scam dem while Terri still Dey try blow again ๐๐๐๐

@thuglyife1805 โI Neva chopโ

Omo even temu Wizkid Dey pack crowd pass @MisterMayD ๐๐๐

Him just Dey shake head like frog ๐ธ ๐

Dem off the mic ๐๐๐

Wetin be this

Omo Wizkid too big abeg People still Dey feed of him glory๐๐๐ If you canโt afford the Big Wiz, get the doppelgรคnger ๐๐๐

Blud just shaking head like agama ๐๐๐

Thought as much ๐๐

Na the gift of looking like wizkid him get ๐ฅน

This one nah MidWiz abeg ๐คง

No worry hand go touch one Wizkid Oneday ๐๐

Baba just dey feel himself pass Wizkid seff๐คฃ

@mrpeng__himself Who be this wizkid again like this ๐

Baba just dey lip sync
